Who

Won lotipe teti gbo rap
Now moti wole with a mad trap
Nobody fuck with me
If you fuck with me olorun o wo one chance
You know I've gone for a long time
Who run the town we dey lock am
Bi anybody gbemu we go punch am
Put am to the time wetin jah don time

How far you get time
Sholo far you get am
People dey miss me i get am
Buh what's time fuck time
People dey chop all the money in the bank
Like say their papa na animal
E come dey touch my head, fuck your ass yeh
Your papa na dead man

How much elo lo nta
One beh It's better
Be like say una dey mental
Eyin meta, werey meta, ibeta
Eyin te teti jasita
What about bullion
My money long yeah i put it on
From million to billion bangbe van kawon temi le bullion

You know I be badder man, spider man, bite man
Twenty in one I be biggi man
Rebecca, jessica, monica dey love me, they love me like ganja man
You con dey vex for me, koshi, shebolo gbale si banana
Anytime I smoke shi i high, you go know say moti panana
Won komije gbemi sori bi gelle but o turn odi bandanna
Jealous kill your mama, shebolo fine jooo sho fine to Modina
Shey ntoripe oni bobby now
Momu afato momu jedi now
When i con handle the ass o somi domo igbo, o somi di Obinna

Oni koto kin kanra mo i tear P, mi o moomooo
Shey mole lo salujana omo eshu toma lana
They come show me love on a low key won o like mi tele shey mo paro ni
E come be like film for their face but mo n make e mi o lie shey kin paro ni
Obalola, opa ashe mi da
Bamipe loader oshe mi da
Emigbemi emi waloda
Emi to drop mi si bus stop nikeja

E lo nsun, e stand up
Tawon omo mi wa lori laptop
E con be like say na plan work
Eyin tantele iya yin eeeni back up
I like to wooo (Woo)
No dey ask me say na who (Na who)
Eh, who be the boy maro
Tebalobe te lo nwu (Wu)
E koma burst bi malu (Malu)
I like to wooo (Woo)
No dey ask me say na who (Na who)
Eh, who be the boy Maro (Maro)
Tebalobe te lo nwu (Wu)
E koma burst bi malu (Malu)



Credits
Writer(s): Olawale Mao
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link