Way

So many things,so many things for this life
So many people they ma act as if they like you but I tell you Na lie
They just dey wait,they just dey wait make you kpai,so they go carry all of their fronting emotions con Dey exhibit lie
So many people I no like their way
But I no be hypocrite,make Una dey do am your way,make I do am my way
Can't wait for that moment anyway
I believe in this my shit
And I know say one day dey, it would pave me a way
So many things for this life
So many people they ma act as if they like you but I tell you Na lie
Them just dey wait,them just dey wait make you kpaiii
So they go carry all of their fronting emotions con Dey exhibit lie
So many things,so many things for this life
So many people they ma act as if they like you but I tell you Na lie
Them just dey wait,them just dey wait make you kpai
So they go carry all of their fronting emotions con Dey exhibit lie
God can you please have your way
Because I dey wait oo for that moment where e go dey happen your way
No mind watin wey they say
I know say las lase go Dey okay
You dey with me o
My father my father,you dey with me o,you dey with me o,you dey with me o,you dey with me o,you dey with me o



Credits
Writer(s): Chidubem Nweke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link