Oppolo

AFROSELECTA
Who bring you
How do you exist
How do you form
Where do you come from
Who born who you (cowleg on the mix)
Bruv let's do this
Ahh
Gbo
Oga Wetin Dey
Wetin Dey
Wetin Dey
Ahh
They never see this type before
Wetin OPPOLO Dey find for Bush(grrr gaw)
Small kasala e go start to dey look (gaw gaw gaw gaw)
Wetin OPPOLO Dey find for Bush (poo poo)
I go scatter dada when I run into you (dimdim didi dim)
Wetin OPPOLO Dey find for (hey hey)
OPPOLO wey no get ordinary knife oh (OPPOLO See ogbono)
OPPOLO think say him wise oh(sii sii sii sii sii sii sii)
OPPOLO won dey drag shoulder with men with a rifle
No respect for thier life oh
Oga Wetin Dey
Wetin Dey (eh)
Wetin Dey
Wetin Dey (eh eh)
Pop fam (who you)
I hear Wetin you
Wetin you
Wetin you
Wetin you
Been cough
Why so serious you get me (bray)

When you see monkey wear canvas
Then you know say yawa don gas
Tell all my bros make them enter one trans (boo)
Cause today you go enter one chance fam (burn them)
All of your niggas are bitches and biankas (jam jam jam)
All of ma niggas are black ass (ogoli goligo)
Tell the juvenile for the opp block better comport
OPPOLO look in my face this nigga Dey massacre
I go chop your father your grandfather (rraaayy)
I hear Wetin you talk and na Wetin you talk
Go carry you and your guys go hell fire (byam byam byam)
You dey feel like you high like you Jameson
Dey look into my cup of Hennessy
Then I look you for face then you look me for face
then I blow you you no con see anything (grr)
Oga Wetin Dey
Wetin Dey
Wetin Dey
Wetin Dey
For pot
Gbo (who you)
I hear Wetin you
Wetin you
Wetin you
Wetin you
Been plot
(Gblii who Dey breath)
Wof wof wof
Sheffins quaffings (eh)
Samurai Jackson (eh eh)
I carry men wey Dey bend things (bray)
Joker Zazzu smokey
Bubu ga shege been carrying sticks (eh) (bidi bop bop)
But bismilai I'm good (eh eh)
Heard the opp boys said them carrying tools (brr hey)
Tella man them brought them too
Ama long gun dealer
In this my ends you dont freind with me it a jinx so bitter (shoot them)
Comport the government
Erase them shooters,(unkulu in the party)
Unending skang with the bad land clippers (grr byam grr byam)
Fifty seconds what reduce the bomb by thirty
Better stop wasting seconds (welcome to the party) (burn them)
Black out when the thing do ding
Ama shovel you down man in 4 seconds (its boogie in the party)
Oga Wetin Dey
Wetin Dey
Wetin Dey
Wetin Dey
Sup
Gbili eh (who you)
Abi Wetin you
Wetin you
Wetin you
Wetin you
Been chop
They never see this type

Wetin OPPOLO Dey find for Bush (grrr gaw)
Small kasala e go start to dey look (gaw gaw gaw gaw)
Wetin OPPOLO Dey find for Bush (poo poo) (kil them)
I go scatter dada when I run into you (dimdim didi dim)
Wetin OPPOLO Dey find for (hey hey) (kil them)
OPPOLO wey no get ordinary knife oh (OPPOLO See ogbono)
OPPOLO think say him wise oh (sii sii sii sii sii sii)
OPPOLO won dey drag shoulder with men with a rifle (shoot them)
No respect for thier life oh
Oboy Wetin Dey
Wetin Dey (eh)
Wetin Dey
Wetin Dey (eh eh)
Obstruct (brrr) who you
I hear wetin you
Wetin you
Wetin you
Wetin you (eh eh)
Construct (grrr gaw)
Who Dey breath
Thas why I no Dey fuck with a juvenile
Gbege fit to sup for the juvenile
Owo fit to blow for the juvenile
Yawa fit to gas for the juvenile

Heh leh leh
Oligo goligo Jim Jim Jim
Oligo goligo jam jam jam
Oligo goligo Jim Jim Jim
Oligo goligo jam jam jam (they never see this type before)
AFROSELECTA
Hmmm Jim Jim Jim (obo bolo)
Hmmm jam jam jam
Hmmm Jim Jim Jim (obo bolo)
Hmmm jam jam jam



Credits
Writer(s): Eneojo Aminu Daniel Joseph Obaka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link