Pia

Say my baby don dey give me goosebumps ooo
Give me goosebumps
Na her love be the food I wan chop ooo
Girl I want to say
Pia
I just want you know say eh
You be the one for me
Y no go leave your side
Rara oooo
Pia
I just want you know say eh
You be the one for me
I no go leave your side
Rara oooo
Ololufe mi ooo
My iyawo
She the woman wey dey give me joy
And I no fit lie
Her body so divine ooo
Ololufe mi ooo
My omalicha
She the woman wey dey give me joy
And I no fit lie
Her body so divine ooo
Cause girl you be the only woman way I really want to stay
I no go leave you run away
Cause if I do I fit to go astray
Cause so many places we go go
We go travel, leave Abuja we go round the globe
Them go dey hate when abobi hustle dey blow
So many pretty ladies dem dey
But na you I see
We go travel to oversee ooo
Cause you know say this love is real
Love is reaaaal
Eh mama eh ooo
You know say na you way I want ooo
Pia
I just want you know say eh
You be the one for me
I no go leave your side
Rara oooo
Pia
I just want you know say eh
You be the one for me
I no go leave your side
Rara oooo
See this is from my heart mehn
I just wanna let you know like
Okay I wanna write you a story
Story of my life
Before I met you I was lonely
Had my exes, my besties
Still wasn't funny
Till I met you
Then I really wanna text you
So funny cause I think say e go vex you
Money wey I carry say I go use take make stew
I had to buy data
Still take text you huh
But if e vex you
Check the pains and the sorrow wey them wan see eh
For their mind we go break up
And their prayer go be say make we no make up
See bad belle una got to wake up
Girl I want to say
Pia
I just want you know say eh
You be the one for me
I no go leave your side
Rara oooo
Pia
I just want you know say eh
You be the one for me
I no go leave your side
Rara oooo uhh
Ololufe mi ooo
My iyawo
She the woman wey dey give me joy
And I no fit lie
Her body so divine ooo
Ololufe mi ooo
My omalicha
She the woman wey dey give me joy
And I no fit lie
Her body so divine ooo
She tell me say she love me
And I tell her who dey
Who dey check am ooo
Who dey check am ooo
Why you dey check am ooo
Shey you want to check am
Oya omalicha give me this love
Very special love
Make I give you this love
Oya omalicha give me this love
Very dirty love
Make I give you this love
Oya omalicha give me this love
Very special love
Make I give you this love



Credits
Writer(s): Mike Ogbu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link