So Nice
Jeje
Oh hi so nice so nice
Oh I oh I see I see you try
See I see you try
The first time I rapped I was 8 years old
Mami caught me as I moled and I held that smoke
That day mama beat me red and blues
But mama no Sabi say I dey do reggae and blues
Mama I dey try pay my dues na Fela I wan be and na music I wan do
Mama tell me say my boy go to school
I no wan go to school
Cause school fit be scam but steady I be dey jack
I dey hustle for my Gp I dey hustle make dem sign
See this book na my babe and the music be my wife
Who knows tomorrow fit be music or career
Quadrandles for science you dey see me overnight
Oya ask Adekunle we be dey jack overnight
And you see me for studio I dey freestyle back to back
I dey tag all this artist for my twitter for my gram
Oh hiiiiii so nice so nice
See I see you try
Go hard go hard
Oh hiiii
Oh I oh I see I see you try
Go hard Go hard
With time e go fine
Some demma beef when a brother man win
Some want you dead but a brother gats live
Dem want you stay but you know you gats leave
Fake dem mi smile me no stay in there midst
Thing dey my mind wey a brother gat ease
Sometimes me down but Oluwa gat me
Make me a hit wey go bring record deal
People dem waiting to see the boy big
One day I bigger some days I think am
Now I dey feel like things go soon work out
Mami gbadura pray she no slumber
All night she praying the boy must to make am
Music life style na hin dey for my mind
And the Girls dey bill ham but e no dey lose guard
And he Keeps on believing say me o fight
And e fi be like I am losing say me go call up on jah

Credits
Writer(s): Jeje Oluwatobi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.