Akosua

Yeah yeah yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah
Yeah

Herh this girl kraa
Akosua you dey blow my mind
Turn make I see your banku lala
Me I wan chop I dey hungry kraa
Herh this girl kraa
Akosua you dey blow my mind
Turn make I see your banku lala
Me I wan chop I dey hungry kraa

You be magic
When you cross the road you cause traffic
Uhhh
When you wave me
I go fit fall abeg save me
You dey give me vibe
You dey give me peace of mind
Girl I no go lie
Na you wey I don dey find
Girl your body tight like my kpoli
No dey act like sey you no know me
Everything wey I talk be truly
For your love I swear dem fit sue me

Herh this girl kraa
Akosua you dey blow my mind
Turn make I see your banku lala
Me I wan chop I dey hungry kraa
Herh this girl kraa
Akosua you dey blow my mind
Turn make I see your banku lala
Me I wan chop I dey hungry kraa

Maame mepacho do you want more
I stand tall me I no fit fall
Akosua come make we yenko
Make we dey go anywhere you wan go
When I close my eyes
You dey my late night dreams
My loving no be palliative
I no go fit hide am
Na inside your kpekus wey I wan kprass
Na you wey go still kill me las las
Six to six baby I go last
Port harcourt boys no dey ever carry last

Herh this girl kraa
Akosua you dey blow my mind
Turn make I see your banku lala
Me I wan chop I dey hungry kraa
Herh this girl kraa
Akosua you dey blow my mind
Turn make I see your banku lala
Me I wan chop I dey hungry kraa

Herh this girl kraa
Akosua you dey blow my mind
Turn make I see your banku lala
Me I wan chop I dey hungry kraa



Credits
Writer(s): Roland Ugwueze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link