Ori

Eh ya eh ya eh ya ya ya eh ya ya ya
Bad man Zealot eh
See me now (who no who no know)see me nah see me nah Zealot
See me nah nah nah
O yea

Before my mother wake I don commot for house o
I dropped a letter make dem no Dey try to find me
I need to work hard make I find my way to Germany
If I no get the raba me I no Dey go back o
I need the kudi, Owo me I need the paper
Mo je awon gbese kan I really need to pay back
Ibi ton ti nawo mi o ni le stay back
Mo ti fese rinto God I need a Maybach

And if I don offend you biko God abeg o
Keshe mi malo lemi mole bi Ateco
I can't afford to live a life of who no get o
I can't afford to live a life of who Dey beg o
Wetin go be go be, You don't know my story
I no Dey give up see that's what my mama told me
My talent versatility another story
I no Dey rush I no Dey slow nah why I say

Ori mi (Ori mi ye ye ye ye)
Ma malo sun (Ori ori mi ye ye ye)
Malo dabi Jonah Oh na na na na(Ori mi ye ye ye eh ah ah ah eh ah)

Ori mi (Ori mi ye ye ye ye)
Ma malo sun (Ori ori mi ye ye ye)
Ma lo torugbe eh eh Tori gbe gbe gbe mele gbe gbe gbe o mo

Because you carry shey nah why Dey call you Don dada
Olowo lowo iwo Lima bawon nu aga
My guy no Dey sleep try to stay woke
African man no Dey sleep on the ego
I need millions, the dollar millions
Owu no be joke brother
I need billions
I just wanna do what I feel like
Eat what I, buy what I, go where I feel like

And if I don offend you biko God abeg o
Keshe mi malo lemi mole bi Ateco
I can't afford to live a life of who no get o,
I can't afford to live a life of who Dey beg o
Wetin go be go be, You don't know my story
I no Dey give up see that's what my mama told me
My taken versatility another story
I no Dey rush I no Dey slow nah why I say

Ori mi (Ori mi ye ye ye ye)
Ma malo sun (Ori ori mi ye ye ye)
Malo dabi Jonah(Ori mi ye ye ye eh ah ah ah eh ah)
(Ori mi ye ye ye ye)
Ma malo sun no no no no(Ori ori mi ye ye ye)
Ma lo torugbe eh eh Tori gbe gbe gbe mele gbe gbe gbe o mo
Tori gbe gbe gbe Tori gbe gbe gbe Tori gbe gbe gbe

See me now see me now eh Bad man Zealot



Credits
Writer(s): John Chukwuma, John Oluwasegun Chukwuma, Zealot
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link