Before You Judge

So you sidon dey tok about my mata
Tok about my life like say na you dey write am
Carry am for head like say na you wey get am
You dey broadcast my mata like say you be newscaster

I wonder, I taya, trust me I dey ponder
On how di tori no correct but see as e go viral
And everyone believe am as e be say na you tok am
I hear am, I remain calm, I no bother dispute am and that's because

If you really wanna know the truth
Then maybe you should ask for proof
No one knows my life the way I do
You don't even know me
So how can you judge me?

They won't tell my story like I would
They don't even know me
How can they tell my story?

Say: One shot, two hits, three stitches, four
If the shoes don't fit then you cannot feel the heat, say
One shot, two hits, three stitches, four
At least before you judge me try to find out what the truth is

One shot, two hits, three stitches, four
If they don't know me then they cannot tell my story
One shot, two hits, three stitches, four
At least before you judge me try to get to really know me

One shot, two hits, three stitches, four
If the shoes don't fit then you cannot feel the heat, say
One shot, two hits, three stitches, four
At least before you judge me try to find out what the truth is



Credits
Writer(s): Viano Dee
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link