Kondo

Everytime na your body me I see
You Dey high me like I am sipping Hennessey
Give me body
Make I drop my legacy
Girl can't you see
Shey na you I wan see
You too hot
You too fresh from the oven
My girl
I go carry you my shawty
And then straight to my coven
Iwon ni mo fe
I wan carry you all night,I wan carry you all night
Iwon ni mo fe
I wan do you all night, I wan do you all night
Iwon ni mo fe
I wan carry you all night and day,night and day
Iwon ni mo fe, iwon ni mo fe my girl oo

Mummy mi o si nle
Daddy mi o si nle
Egbon mi o si nle
E mi ni ko mo wa nle o
Mummy mi o si nle
Daddy mi o si nle
Egbon mi o si nle
E mi ni ko mo wa nle

Wa gba Kondo
Kondo o, kondo olokpa
Wa gba Kondo
Kondo o, kondo olokpa
Wa gba Kondo
Kondo o, kondo olokpa
Wa gba Kondo
Kondo o, kondo olokpa

No be say I no wan give you want you want
The love I have for you is big and yes you know
I no dey ready to enter this matter oh oh
If you love me you go understand me oh oh
Tell me something wey I no go do for you
The love wey you want me baby I no want am
The way I see me sef no want am yea yea yea
But I be falling falling falling falling
Falling for you oh oh
And I be falling falling falling falling
Falling for you oh oh
Mummy mi ko si nle
Daddy mi ko si nle
Egbon mi ko si nle
E mi ni ko mo
Mofe gba Kondo, kondo olokpa
Mofe gba Kondo o, kondo olokpa
Mofe gba Kondo o, kondo olokpa
Mofe gba Kondo o, kondo olokpa



Credits
Writer(s): Ezeobele Anthony Onyeka
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link