Life

It's dobc
Eh eh eh eh
Omoh na neni one time ahh ahh
Nwanne enhe
Man don see something for this life
Wetin man never see
Wetin man never do
Where man never go
Make we see food to chop
Wetin man never see
Hustle
Wetin man never do
Life na hustle
Where man never go
Hustle
Make we see food to chop chop
Life na hustle

Crisis just be like rain
No holy water
Man just de for pain
No Reason life
With just tears anhaaa
Man just no fear
Man de fight this crime
Man de try survive
life pain shake my mind
What else is there to gain
Make we go fight dem
With holy water
No other option
Make we all live in an other
And talk about the things
Wey no de in other
And live our lives always
Fighting for the others

Wetin man never see
Wetin man never do
Where man never go
Make we see food to chop
Wetin man never see
Hustle
Wetin man never do
Life na hustle
Where man never go
Hustle
Make we see food to chop chop
Life na hustle

Some dey try to better
Still dem no dey better
But if you come better
Haters start to bother
My brother
Naaa their matter
Man don waka waka waka
Police case everywhere
Criminal record na we get am
For my area
Some niggas skipped school
Go dey sell igbooo
Na hustle we dey so oh oh
Make no body judge no body
Cause
No matter what it is, we don sacrifice
For night we no wan sleep, so many sacrifice
Make we get money, we dey sacrifice
Even right now, we don sacrifice
Oluwa mi, we dey satisfied
Eh yaaa
It's your boy dobc
Nanana nanana

Wetin man never see
Wetin man never do
Where man never go
Make we see food to chop
Wetin man never see
Hustle
Wetin man never do
Life na hustle
Where man never go
Hustle
Make we see food to chop chop
Life na hustle
It's biggi on the mix
Nwanne enhe
Man don see something for this life
Man dey face alot
But man no be story teller



Credits
Writer(s): Neni Humble
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link