Ceiling Conversation
8tch!
Baby!
Leyin ti mo ji, timo jeun, mo shi insta
Mi o ti scroll rara, lesekese mori Binta
Iyen ex mi, ton shi text mi, ohun ati new guy e won chill biti winter
Ain't gon lie, for real they look so happy though
The thing choke me, i think I need an antidote
Need to calm myself, i need some photos bro
'Cause my head don wan dey run itself like auto-mode
Rili tajo dagba lojosi na ti ra benz
Oti kole fun mummy, Iya Rili is really on a flex
Dem dey compare, but i'm really tryin' all my best
Guess my best ain't shit, they don't see it from my lense
Plus e be like say everybody dey move, only me dey stuck
Only me dey pushed to the wall, only me dey plugged
Only me dey waste my time, only me dey clocked
Only me dey for only me, yeah, only me dey lost
Growing up, Olanrewaju was such a bright boy
These days i'm a joke, food for Okpocha Bright oi?
Empty basket, wey dey make mouth, wey dey fade out Naso dem dey talk, it seems my life dey go south
But moms gon' tell his boy never to lose hope
Heard that so many times e don dey turn scope
Blessed me so many times she don dey turn Pope
I hope i still got hope other than to off cloth
She tells me "breaking through is so vivid"
"Got to hold on, be strong and stay rigid"
"Shine your light boy, sogbo, do not hide it"
"You are God's own, God's zone, God's given"
But wait, what if mommy is wrong tho?
What if i'm all by myself like a condo?
What if my name wont be mentioned in the convo?
What if the talent remains unknown like i'm John Doe?
'Cause e be like say the patient dog don dey chop bone
Go too legal oma di ilega, u go chop bone
You go start to doubt yourself, omo you go turn clone
Dem go lick the ice cream finish, omo you go chop cone
So I double my grind and go swiftly
Heads up, chin up ma guy, we go beastly!
Hussle till we flex till the death, we go nipsey!
Aim for the goal no dey roam (Rome), we bone Italy
Spill all my pain when I get in the booth
Voices on hold, mina speak fi di yute
Go for the future, hold on to the root
False world, but i hope you see the truth, be you

Credits
Writer(s): Ademoye 8tch Olanrewaju
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.