Dey
Omo to tell you say nah Ngwo gwo
If your Kpomo finish dem go nso soo
Don't forget you d only one
Wey your mama put out on d day you're born
Who you call your brother go Dey table your matter
Say nah only you Dey ball for the area
Say you don Dey craze for the kwanta
Say you don Dey ball for the area aii
Baba loke Dey for me
Omo if you Dey me I go Dey for you
Ehh ehh Eaa
Omo Dey for me
Baba loke Dey for me ehh
Baba loke Dey for me Omo if you Dey me I go Dey for you aii
Look ina yourself ooo
Bro look ina the mirror
Why you come Dey do like say Nah only you come
Dey do like say you kpef oo
Bro me too me Dey kpef ooo a
Me I no Dey stress oo aii
Oluwa dey my side and you know say me I no fit change my style
Baba loke Dey for me
Omo if you Dey me I go Dey for you
Ehh ehh Eaa
Omo Dey for me
Baba loke Dey for me ehh
Baba loke Dey for me Omo if you Dey me I go Dey for you aii
Paddy me if you Dey me go Dey here
My papa tell me say make I Dey here
My mama tell me say make I play well oo
That's why me Dey play well oo
If you love the boy make I hear hello
Omo make dem leave me make I chop my blow
You already know say the boy too
Dey flow for the place all the way mehn Oluwole ehh ehh

Credits
Writer(s): Wole Jabz
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.