Save Me

So many things on mind
I just live like am fine
Make I no lie, life is so hard

Some times i wonder why
Why my life no align
Why things dey fall apart
Money dey spoil my plans

Anything without remedy should be
Without any regards
Why you dey hold me down
The thing dey hold me down
Anything without remedy should be
Without any regards
Why you dey hold me down
Wetin dey hold me down

O Lord safe me from the things wey won hold me down.
I want to chop this life.

O lord safe me from the things wey won hold me down
If nah sin wey won hold me down Save me

O Lord safe me from the things wey won hold me down.
I never chop this life.
O lord safe me from the things wey won hold me down
If nah sin wey won hold me down Save me

So many days, I dey wear Ankara on top jean
Wey me sef i dirty like a dust bin
Hmmm
De Javu
Oju ti rii pepper, eye done see
Make i leave matter for Mathias
Life no balance ooo
Kin sha ti lowo, Body dey do me so



Credits
Writer(s): Damian Kiddo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link