Aunty Folake

When all the girls dema call up my phone sey me no go pick oh yeah o
E no be one night wey me I want but Dem no dey ginger me
Sey Why their matter dey plenty gan timo ba fun wan wani mo gentle gan
2 days later Dem wan dey fight me
Awan Oge crazy gan

I just be young boy, I want to flex, make u no vex sey I bone the stress
Hennessy plenty u know d rest... (make I rest)
Sey when I dey chill I dey reminisce, the very many good tinz wey u do for me
My friends dey ask sey who you be
Sey Na Aunty Folake oh yeah o

Miole gbagbe Aunty Folake Aunty folake oh yeah o
Aunty Folake Aunty folake oh yeah
Aunty Folake oh yeah
Mio le gbagbe Aunty Folake Aunty Folake oh yeah o

Yeah I was a little younger,
Was only 19 my mind was older
The way you put your head upon my shoulder
Made me warm when the world was feeling colder

You had move on... on to better tinz
I dey grateful sey I get the memories
For Valentine's day, I wrote the melodies
Sent a Raven across the seven seas.
Shey e reach you, abi e pass you
Any way make u know Sey I love you
U get my number anytime you wan hi

Sey all the girls still dey call up my phone but me no go pick oh yeah
Dem want my love, but I see thru the BS
Dem no dey ginger me
Sey Why their matter dey plenty gan, timo ba fun wan wani no gentle gan
2 days later wanti... ani won crazy gan

Miole gbabgbe Aunty Folake, Aunty Folake o yeah ooh
Aunty Folake, Aunty Folake o yeah ooh
Aunty Folake oh yeah
Miole gbagbe Aunty Folake, Aunty Folake

Aunty Folake, iwo ni mo fe
Ima say it 2 times won le mu mi dake
Real real dirty, girl don't play me like that
Like your favorite ice cream, I'll come scoop you like that

Never strike out when I'm right up at bat
Never ever change, like my name facts
I stick to what I said, I can't fake that
If you want you can hit me with the playback, yeah

Sey Omo Dem still dey cali Dele
Dey be blowing my phone up
I no fit lie timba gbe dem go talk I put am for hold up
Holli Hollup o, na so on top your matter I dey roll up oh
I Dey roll roll roll, I dey roll roll roll o o o ooh

Aunty Folake, Aunty Folake o yeah ooh
Aunty Folake... oh yeah
Aunty Folake, Aunty Folake o yeah ooh
Miole gbagbe Aunty Folake, Aunty Folake o yeah ooh

Said its Trimz on the beat o
EHHHHHHHHH NAAA



Credits
Writer(s): Bamidele Omotinugbon
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link