Small Pikin

Pastor say "if I live right o
And I pay tithe o
I'll be alright o"

But e get some place if you get light o
Omo just light o
You be big man o

See a small pikin wey say him no be small pikin
Yeah
You wey know make you let am know
Say this journey no be child's
Omo easy dey put body
Cus
This race no be one lap o

See a small pikin wey say him no be small pikin
You wey know make you let am know
Say this journey no be child's
Omo easy dey put body
Cus
This race no be one lap o

Yes

E get as e dey go for the street, all my guys wey dey cash out o
Everyday is for the thief, one day for the owner o

The money dirty, omo wash am o
And then invest am o
Insurance o

See a small pikin wey say him no be small pikin
You wey know make you let am know
Say this journey no be child's
Omo easy dey put body
Cus
This race no be one lap o

See a small pikin wey say him no be small pikin
You wey know make you let am know
Say this journey no be child's
Omo easy dey put body
Cus
This race no be one lap o



Credits
Writer(s): Wichy Skills
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link