Lift Me High
It's larncash entertainment baby
Then see me dey popori everyday.
Master T the apari producer
Hmmmm Oluwaloseyi, boyranking
Hmmmm Aye, huh huh Aje
Na where jolly dey me I go dey,
Jah lift me up higher above my obstacles
You no fit see me for where palava
Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable.
See ewo wa nilara o
Egba mi Lowo ilara
Why them come dey Para o
Won le ja mi laya o
Ko saroye
Where money dey say me I go dey
Ko de si holiday
I get bills wey me I go pay
Won ran ju mo
Ko ju ma ba je mo so fun won
My decision is my decision
Ti Eyan ba ya so is air pollution
Yo mi kuro ninu Ajaga
Them too love me for my zanga
Ma wobe ma ro se
Definitely time go tell
Won ran ju mo
Ko ju ma ba je mo so fun won
My decision is my decision
I only see myself and I see my mission.
Na where jolly dey me I go dey,
Jah lift me up higher above my obstacles
You no fit see me for where palava
Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable.
Emi gan o le shalaye
Na where money dey I dey dey
Larncash share me your locay
Cos e dey do me make i trabaye
You know Na banger tin ba ju lamba
As I dey drop am Omo dem dey chop am
Who say me go sober
Cos everyday me feeling like Jordan
Omo olore gba koje
Aye la wa je, awa owa ba nkan je (boyranking)
Wait I wan pop cannabis
What you gon do if I do lyka this
Shayo in any means
Celebrate in every wins
Na where jolly dey me I go dey,
Jah lift me up higher above my obstacles
You no fit see me for where palava
Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable.
Yo mi kuro ninu ajaga
Them to love me for my zanga
Ma wo be ma ro se
Definitely time go tell
Wait I wan pop cannabis
What you gon do if I do lyka this
Shayo in any means
Celebrate in every wins
Na where jolly dey me I go dey,
Jah lift me up higher above my obstacles
You no fit see me for where palava
Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable.
It's larncash entertainment baby
Them see me they popori everyday
Oluwaloseyi
Boyranking
Masta T the apari producer
Then see me dey popori everyday.
Master T the apari producer
Hmmmm Oluwaloseyi, boyranking
Hmmmm Aye, huh huh Aje
Na where jolly dey me I go dey,
Jah lift me up higher above my obstacles
You no fit see me for where palava
Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable.
See ewo wa nilara o
Egba mi Lowo ilara
Why them come dey Para o
Won le ja mi laya o
Ko saroye
Where money dey say me I go dey
Ko de si holiday
I get bills wey me I go pay
Won ran ju mo
Ko ju ma ba je mo so fun won
My decision is my decision
Ti Eyan ba ya so is air pollution
Yo mi kuro ninu Ajaga
Them too love me for my zanga
Ma wobe ma ro se
Definitely time go tell
Won ran ju mo
Ko ju ma ba je mo so fun won
My decision is my decision
I only see myself and I see my mission.
Na where jolly dey me I go dey,
Jah lift me up higher above my obstacles
You no fit see me for where palava
Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable.
Emi gan o le shalaye
Na where money dey I dey dey
Larncash share me your locay
Cos e dey do me make i trabaye
You know Na banger tin ba ju lamba
As I dey drop am Omo dem dey chop am
Who say me go sober
Cos everyday me feeling like Jordan
Omo olore gba koje
Aye la wa je, awa owa ba nkan je (boyranking)
Wait I wan pop cannabis
What you gon do if I do lyka this
Shayo in any means
Celebrate in every wins
Na where jolly dey me I go dey,
Jah lift me up higher above my obstacles
You no fit see me for where palava
Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable.
Yo mi kuro ninu ajaga
Them to love me for my zanga
Ma wo be ma ro se
Definitely time go tell
Wait I wan pop cannabis
What you gon do if I do lyka this
Shayo in any means
Celebrate in every wins
Na where jolly dey me I go dey,
Jah lift me up higher above my obstacles
You no fit see me for where palava
Cos when e don dey shower his blessings Na unstoppable.
It's larncash entertainment baby
Them see me they popori everyday
Oluwaloseyi
Boyranking
Masta T the apari producer
Credits
Writer(s): Olamilekan Balogun, Balogun Oluwaseyi, Ridwan Edifice
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.