IF I DO

Chee Sk yeah
I never chase i Design it

Alot of fine girls all around
Pretty slay queens all around
But my heart dey for you

Alot of fine girls all around
Pretty slay queens all around
But my heart dey for you

Mumi no day
No day no dey
Wey i go leave your side oh
Mumi no day
No day no dey
Wey i go leave your side oh

If i do make thunder fire me
Fire me
Make thunder fire me
Fire me
Make thunder
Say if i do make thunder fire me
Fire me
Fire me

If you be chop
i go take you for breakfast
I go take you for launch
I go take you for dinner
I say no challenge pass me
Even if e mean say make i loss my life
To save your life

I got many inbox
Girls wan link up
I see none of them
Wey fit run your race oh
Dem di rush me
Mumi i d rush na you
Mumi nobe say them no fine oh
I see none of them
I want none of them
Na your face i d see oh when i wake up

I say no challenge pass me
Even if e mean say make i lost my life
To save your life

Mumi no day
No day no dey
Wey I go leave your side oh
If i do make thunder fire me
Fire me
Make thunder fire me
Fire me
Make thunder
Say if i do make thunder fire me
Fire me
Fire me
If you be chop
I go take you for breakfast
I go take you for launch
Take you for dinner
No challenge pass me
Even if e mean say make i loss my life
To save your life



Credits
Writer(s): Ajom Oru
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link