No Go Give Up
Hmm
Ooh oh
Only one life wey i get
So why you don't like me
Why you no want make I flex my life
Why you no like when I'm looking nice
Nawa oo
Only one God wey I get o
Only one shot wey i get to shoot
Only one ice on my neck o
But so many people dey vex oo
Sey if I give up today eh
Then my hustle is in vain
But I get bills to pay
So I go keep getting paid
I no go give up today
Because I get things to say
If I go home today
Kedu ife nga akolu mummy oo
Not today, sey we no go give up today
God no go shame us today
For this kind level we dey
Sey we no go leave here today
Sey we go dey shano wole
Many girls wey dey here today
Baby no want leave me today eh
So me I no go leave am
Many girls wey my eyes don see
Many plates wey my tongue don lick
Many places my song don reach
2021 my turn don reach
Padi mi just remember what I said
I want make my name dey ring a bell
I want make you just dey use your head
Make you no go come dey dull for here
Nami dey give them the vibes
They want to copy my style
They eager to make me feel bad
Hmm I look at them and I laugh hmm
They want to worry my life
Fame or shame, shame on you o
You just dey talk you no go do o
I do my own comot body oo
Not today, sey we no go give up today
God no go shame us today
For this kind level we dey
Sey we no go leave here today
Sey we go dey shano wole
Many girls wey dey here today
Baby no want leave me today eh
So me I no go leave am
They go love me love me
Ooh oh
Only one life wey i get
So why you don't like me
Why you no want make I flex my life
Why you no like when I'm looking nice
Nawa oo
Only one God wey I get o
Only one shot wey i get to shoot
Only one ice on my neck o
But so many people dey vex oo
Sey if I give up today eh
Then my hustle is in vain
But I get bills to pay
So I go keep getting paid
I no go give up today
Because I get things to say
If I go home today
Kedu ife nga akolu mummy oo
Not today, sey we no go give up today
God no go shame us today
For this kind level we dey
Sey we no go leave here today
Sey we go dey shano wole
Many girls wey dey here today
Baby no want leave me today eh
So me I no go leave am
Many girls wey my eyes don see
Many plates wey my tongue don lick
Many places my song don reach
2021 my turn don reach
Padi mi just remember what I said
I want make my name dey ring a bell
I want make you just dey use your head
Make you no go come dey dull for here
Nami dey give them the vibes
They want to copy my style
They eager to make me feel bad
Hmm I look at them and I laugh hmm
They want to worry my life
Fame or shame, shame on you o
You just dey talk you no go do o
I do my own comot body oo
Not today, sey we no go give up today
God no go shame us today
For this kind level we dey
Sey we no go leave here today
Sey we go dey shano wole
Many girls wey dey here today
Baby no want leave me today eh
So me I no go leave am
They go love me love me
Credits
Writer(s): Emmanuel Odike
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.