Who Dey Breath

Who dey breath government dem dey breath o my people no dey breath o
Who dey breath government packed the money my people work for money
Who dey breath them take money from the poor man
And give money to dem rich man
Who dey breath them rich man worship devil dem poor man pray to God o
Who dey breath no good light no water no food wey man chop o
Who dey breath them government kill dem youth then pikin dey abroad o
Who dey breath government dem dey breath o my people no dey breath o
Who dey breath everyday black man suffer from january till december
For naija o It con be like say na mistake to come to this world
For naija o manything dey happen first time in the whole world
For naija o many people use religion packy people plenty money
For naija o many brother kill him brother just to get fame and get money
For naija o you go see some bother jail him brother just to get money
For naija o many thing dey happen gan
Who dey breath government dem dey breath o my people no dey breath o

Who dey breath government packed the money
My people work for money

Who dey breath them take money from the poor man and give money to dem rich man
Who dey breath them rich man worship devil them poor man pray to God o
Who dey breath no good light no water no food wey man go chop o
Who dey breath them government kill dem youth them pikin dey abroad o
Say na forever say na forever we go dey suffer we go dey suffer for mi country land

Say na forever say na forever we no go get road
We no go get road for mi country land

Say na forever or na forever we no go get job we no go get job for mi country land
Say Na forever or na forever we no go get peace we no go get joy for mi country land
Dem killy youth dem killy youthdem killy youth For lekki toll gate
Government magic government magic government magic dem off the camera

This na wayo this na wayo this na wayo government magic o
It don teh It don teh it don teh tówó epo tiwón
It don teh It don teh it don teh we no get good water
It don teh It don teh it don teh no job for poor young man
It don teh It don teh it don teh dem government with wayo
Dem lie to us dem lie to us dem lie to us dem lie to us yeh I yeh
Them foreigner them foreigner bring their culture and destroy my culture o
Modern slavery modern slavery modern slavery for our country land o
We dey suffer we dey suffer we dey suffer for our country land o
Who dey breath government dem dey breath o my people no dey breath o
Who dey breath government packed the money my people work for money
Who dey breath them take money from the poor man
And give money to dem rich man
Who dey breath them rich man worship devil them poor man pray to God o
Who dey breath no good light no water no food wey man go chop o
Who dey breath them government kill dem youth them pikin dey abroad o
Me I just want to open your ear If you like you hear my song
Me I just want to open your eye abeg make you hear me now
Me I just want to open your ear my brother hear me now
Me I just want to open your eye my brother hear me now



Credits
Writer(s): King Cody
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link