Amen
Uhm yeh yeh!
Na na yeh!
Abdujei!
Dont get it twisted!
Na na yeh!
Ehe eheee!
Youngt noni oh oh oh!
Thank G on the beat!
Sey oya wait, when e go be my time!
Uhm sey i dey huzzle for the street, sey i dey chase the bag!
Uhm oluwa answer my prayer oh, so dat i fit to shine!
Uhm cus na one lifetime i get, make i for enjoy my life!
Sey oya wait oh, when e go be my time!
Uhm sey i dey huzzlе for the street, sey i dey chasе the bag!
Sey oluwa answer my prayer oh, so dat i fit to shine oh oh!
Sey cus na one lifetime i get, make i for enjoy my life!
Sey me i must make the doe! Amen!
Sey the world must hear my name! Amen!
So my enemies go know! Amen!
Sey God na him give me the grace! Amen!
Me i must make the doe! Amen!
Sey the world must hear my name! Amen!
So my enemies go know! Amen!
Sey God na him give me the grace! Amen!
Oya bumpili e my aza!
I sey e bumpili e my aza!
Moni ke bumpili e my aza!
Moni ke bumpili e my aza!
Oya bumpili e my aza!
I sey e bumpili e my aza!
Moni ke bumpili e my aza!
Moni ke bumpili e my aza!
Uhm sey on a Monday, as i wake up from sleep
I go down on my knees and i pray to
God for the life wey he give to me!
Then on a Tuesday, i go down to the street to huzzle for my feeding!
Sey down to a sunday, sunday, as i go to church
I praise my God for the things he has done for me!
Sey me i must make the doe! Amen!
Sey the world must hear my name! Amen!
So my enemies go know! Amen!
Sey God na him give me the grace! Amen!
Sey me i must make the doe! Amen!
Sey the world must hear my name! Amen!
So my enemies go know! Amen!
Sey God na him give me the grace! Amen!
Me i must make the doe!
Sey the world must hear my name!
So my enemies go know!
Sey God na him give me the grace!
Me i must make the doe! SAYT Mix!
Sey the world must hear my name!
So my enemies go know!
Sey God na him give me the grace!
Na na yeh!
Abdujei!
Dont get it twisted!
Na na yeh!
Ehe eheee!
Youngt noni oh oh oh!
Thank G on the beat!
Sey oya wait, when e go be my time!
Uhm sey i dey huzzle for the street, sey i dey chase the bag!
Uhm oluwa answer my prayer oh, so dat i fit to shine!
Uhm cus na one lifetime i get, make i for enjoy my life!
Sey oya wait oh, when e go be my time!
Uhm sey i dey huzzlе for the street, sey i dey chasе the bag!
Sey oluwa answer my prayer oh, so dat i fit to shine oh oh!
Sey cus na one lifetime i get, make i for enjoy my life!
Sey me i must make the doe! Amen!
Sey the world must hear my name! Amen!
So my enemies go know! Amen!
Sey God na him give me the grace! Amen!
Me i must make the doe! Amen!
Sey the world must hear my name! Amen!
So my enemies go know! Amen!
Sey God na him give me the grace! Amen!
Oya bumpili e my aza!
I sey e bumpili e my aza!
Moni ke bumpili e my aza!
Moni ke bumpili e my aza!
Oya bumpili e my aza!
I sey e bumpili e my aza!
Moni ke bumpili e my aza!
Moni ke bumpili e my aza!
Uhm sey on a Monday, as i wake up from sleep
I go down on my knees and i pray to
God for the life wey he give to me!
Then on a Tuesday, i go down to the street to huzzle for my feeding!
Sey down to a sunday, sunday, as i go to church
I praise my God for the things he has done for me!
Sey me i must make the doe! Amen!
Sey the world must hear my name! Amen!
So my enemies go know! Amen!
Sey God na him give me the grace! Amen!
Sey me i must make the doe! Amen!
Sey the world must hear my name! Amen!
So my enemies go know! Amen!
Sey God na him give me the grace! Amen!
Me i must make the doe!
Sey the world must hear my name!
So my enemies go know!
Sey God na him give me the grace!
Me i must make the doe! SAYT Mix!
Sey the world must hear my name!
So my enemies go know!
Sey God na him give me the grace!
Credits
Writer(s): Okeukwu Chinaza
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.