No See Road

Ma...
Ma...
Major Bangz

Man I like this
I like when you just criticize me
I don't mind if you de backbite me
I no wan make trouble de find me ye
Man I like this
I like when you just criticize me
I don't mind if you de backbite me
I no wan make trouble de find me ye

I de do like I no see road
You know say I de low key ooh
I de do like I no too know o
Make person no come blow my nose

Real friends are wolves by Kanye
My guy si na onye e nyelu ya biko cheta nye
Mu na gi na-atokwa mana I fulu ego wee gbanwe
Why are you killing my energy? Who made you the panel?
They say dem dey but I know dem de lie
They kill the vibe and they asking why
You de my table for my back you de bite
Criticizing the ways of my life
Fake friends I de mention now
And you know the things you do you did intentional
I de like to table matter on a regular
Cause I no fit dey the circle wey go end me na
No No No

Man I like this
I like when you just criticize me
I don't mind if you de backbite me
I no wan make trouble de find me ye
Man I like this
I like when you just criticize me
I don't mind if you de backbite me
I no wan make trouble de find me ye

I de do like I no see road
You know say I de low key ooh
I de do like I no too know o
Make person no come blow my nose

A bulom agbara, mana agbara be unu a fulo azu m
Ndi osu-imi
Obele ife a corner lu m
I si na anyi di na mma, ma I funa money I order lu m
Na ime my bread ka chukwu ga na a butter lu m
Stubborn goal getter
Am a big stepper
Ife m na eme bu so winning and I feel better
I know you don't like my things when I do better
Cause you want me to fail and beg you later
I fear nobody coz I see nobody
See for this game man I know nobody
Na because of money make a homie kill a homie
So I trust no man maka nobody de holy (aha)

Man I like this
I like when you just criticize me
I don't mind if you de backbite me
I no wan make trouble de find me ye
Man I like this
I like when you just criticize me
I don't mind if you de backbite me
I no wan make trouble de find me ye

I de do like I no see road
You know say I de low key ooh
I de do like I no too know o
Make person no come blow my nose



Credits
Writer(s): Daisy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link