Odogwu
My name is Gaza (Yaron Danladi)
You can call me Odogwu
Going in... Go!
Shebi I be son of a king
You can call me the Prince
Shebi the blood of my Papa dey flow in my veins immunity cover me
I dey roll like a boss
And dem no fit stop me of course
Coz omoh, I no be small person
If you see me just Holla Odogwu!
Cmon! Holla Odogwu
Odogwunaya
Cmon! Holla Odogwu
Odogwu...
Shebi lion no dey born goat, omoh I be son of a king like Simba
And because he arose now I stay woke
Took it all away now am a saint like Finbarr
Omoba wole, King don come
Your Grace remains till the day your kingdom come
We burst into their domain like a dot com
Always set the pace for their way we no dey conform
Shey you know say small body no be sickness
Food wey don done na the bottom be the sweetness
I've been steady on this grind over a decade
But I know say I go blow shey Oluwa na my witness
Pour me water see I dey catch fire
I dey raise their tension high shey I be live wire
I'm a proof of Grace that never let's go
And you can never stop me now even if you try though

So make way let the king come through
See me beating on my chest like the King Kong
Like Nelson Mandela I go live long
Marching on in freedom, Halleluyah we dey sing song
King of the jungle kamar mufasa
Mulki a'garemu takama babu mai kasa
Ba abin da zaya taba ni, ya sa ni a'gabar sa
Gani na shigo sun para birgima toh wasa wasa
They donno we've got the power
Spirit mode repping every second on the hour
Ain't nobody test am resting on the tower
I'm a son not a slave, baki ma ya mani yauwa
That's rolling with the squad
Am on the winning team na anywhere we dey go
Coz I know who I carry I be boss
Anybody wey wan try na their lane we dey cross

Credits
Writer(s): Tammi Yakubu, Gaza Danladi Adamu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.