Beamer (feat. Gstar)

Oh na
Big Toff oh na
Ho nana

Waiting I go do oo
Waiting I go do to know sey I dey work ooo
Waiting I go yarn no no ooo
Waiting I go yarn to know sey I dey talk ooo

I no feel do ritual
I no feel kill person
This one na spiritual
Ojumi ti dirty

Dem Dey say this dem Dey say that
Say my mates don do this say my mates don do that
Dem they say this dem Dey say that
Say my mates don do this say my mates don do that

me I no Dey rush me I just Dey watch
Me I just Dey Kaku cause I know say he go sup
Me I no Dey rush me I just watch
Me I just Dey kaku cause I know say he sup

One day I know say he go better better
Wey i go pull up in my Beamer Beamer
One day I know say he go better
When Dey hear my music Omo dem go bend down eh

One day I know say he go better better
Wey i go pull up in my Beamer Beamer
One day I know say he go better
When Dey hear my music Omo dem go bend down eh

I got no one my phone and my self is all I got
A lot of motivational quote with zero support
Say make I find solution say me I too Dey dull
But me I no Dey listen to watin their papa Dey talk

I've been on my shit alone make you leave me alone
All those una talk talk I swear no be my own
Tori lagbaja ti kole lagbaja ti ra ile
lo so elomin din eni ton sa panti kiri Lori ale

Dem Dey say this dem Dey say that
Say my mates don do this say my mates don do that
Dem they say this dem Dey say that
Say my mates don do this say my mates don do that

But me I no Dey talk me I just Dey watch
Me I just Dey Kaku cause I know say he go sup
Me I no Dey talk me I just watch
Me I just Dey kaku cause I know say he go sup

One day I know say he go better better
Wey ama pull up in my Beamer Beamer
One day I know say he go better better
When Dey hear my music dem ma bend down bend down

One day I know say he go better better
Wey ama pull up in my Beamer Beamer
One day I know say he go better better
When Dey hear my music dem ma bend down bend down

Sure
He go sup oo he go sup oo he go sup oo
G star boy Pelu Toff oooo
He go sup oo he go sup oo he go sup oo
G star boy Pelu Toff oo



Credits
Writer(s): Arigbede Mayowa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link