1st October

1st October 1960 Nigeria
Became a nation
The cry of the people could be giving
Us a reason to question the amalgamation
The match to the east for the cannel and the palm tree

Down to the west for the cocoa and the coffee
North and southern protectorate uniting
Came to put a knife in the food that her people will chop

Too many mouth don talk our leaders no still dey hear

Alaye feel say e dey carry last na the reason why e run the jege
Before you dey vex for the offense
Shey we don call for the conference
Wey we suggest
Aburi was best
We dey gidikata because u neglect
For the oil and office
You dey protect
Cus' u carry person wey dey carry dumbbell
Showing it clear
You're forgetting we are one

Ooh ooh o eeh eeeeehh

Dem don go forget say we be one
Stepping on the toes of each other's tradition brought separation
Taking what's more than you give to
The people gave thirst for revolution
To a bloody man civilian
Mind of a soldier
Man turn a militant
Shooting in the Southside
Marginalization
Feeding agitation
And the boko and the army dem are fighting like a Jackie Chan

Too many mouth don talk our leaders no still dey hear
Alaye feel say e dey carry last na the reason why e run the jege

Before you dey vex for the offense
Shey we don call for the conference
Wey we suggest
Aburi was best
We dey gidikata because you neglect

For the oil and office
You dey protect
Cus' u carry person wey dey carry dumbbell
Showing it clear
You're forgetting we are one
Ooh ooh o eeh eeeeehh
Dem don go forget say we be one



Credits
Writer(s): Emmanuel Chijioke
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link