Woto Woto

When you're big, you're big abeg
Standard, God do am for you
You get money, you get level
If na cuteness, na overload you stand
Your face show, your shoe shine
Who dey breathe? nobody
Anybody wey try you
We go put am for their body
Woto woto

Eministandard
Hypeman Agba (agba gàngàn)
If you get money (if you get money)
Your face go show (your face go show)
Your shoe go shine (your shoe go shine)
If you no get money (if you no get money)
Your face no fit show (your face no fit show)
Your shoe no fit shine (your show no fit shine)

Your face show (your face show)
Your shoe shine (your shoe shine)
Your face show (your face show)
Your shoe shine (your shoe shine)

We go put am for their body
Woto woto (woto woto)
Woto woto (woto woto)
Woto woto (woto woto)
We go put am for their body
Woto woto (woto woto)
Woto woto (woto woto)

Eh-eeh
Na who balance, dey do crate challenge
(I'm telling you)
Fuck no dey sweet, who dey find pikin
Haa-haa-haaa
Hypeman Agba
Dorime no be for salary earner
(At all aah-aah)

Bá mi wọ mọ
Tó lè judi bọ'lọ bọ'lọ
To lè judi gba ń gba
Tó lè judi bẹlẹ bẹlẹ
Bá mi wọ mọ
Tó lè judi Balabala
Tó lè judi bẹlẹ bẹlẹ
Tó lè judi gbọn gbọn (shaay)
Obo na business centre
Yahoo na self employment
Obo na business centre
Yahoo na self employment

Nítorí náà
Alẹ' yìí tí set
Ọmọ yẹn tí wet
Alẹ' yìí tí set (yé bo)
Ọmọ yẹn tí wet
Je gé de gbo
Je gé de gba
Je gé de gbo, je gé de
Commot body jọ, commot body jọ
Commot body, commot body
Commot body jọ
Commot body jàre ó, commot body jàre ó
Commot body, commot body
Commot body jàre ó

Your face show (your face show)
Your shoe shine (your shoe shine)
Your face show (your face show)
Your shoe shine (your shoe shine)
Your face show
Haa-haa-haa
Your shoe shine (your shoe shine)

No dey price olosho 5k
If na your sister, you go like am?
(Eh-eh-eh-eh)
Eministandard
Hypeman Àgbá
My vibes busy, like ashawo curtain



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link