Talk

Kilo foshi o
I dey on my dey dem say i dey craze
Dem say we dey mad

Story story, story
Story story, story
I say story story, story o
Shey make i talk? talk
I say make i talk? talk
I go talk o, abeg talk ah

For my area, for my area
For my compound, for my compound
Olosho plenty, olosho plenty
Olosho yakpa, olosho yakpa
I say for my area, for my area
For my compound, for my compound
Olori buruku plenty, plenty
Enemies yakpa

If you see dem face
Dem dey do like say dem holy, like say dem holy
If you see dem face
Dem dey act like say dem holy, like say dem holy
Waka waka
Monday to sunday, no employment
Kuru kere up and down
Naso dem go dey talk your matter

Hundred men, one pussy
Hundred men, one puna
Hundred men, one puna
Your puna no dey pain you?
I say hundred men, one pussy
Hundred men, one puna
Hundred men, one puna
Abeg you no dey tire?

Dem be graduate but dem no know book
Anybody dem see they wanna chuk
Dem carry my matter like kaya
Me i no send dem na their carrier
Naso dem dey houzz
If dem pass you, you go sneeze
All dis ones, dem be cheerful giver
Just two bottles the gate is open yakata

Naso dem dey do like say dem no fit kill ant
Set awon bloody pretenders
Awon hookup babes
If you book dem today na after four days
Dem go say dem dey go church, church
From church to bus stop, bus stop
Bus stop to bus stop, bus stop
Dem no be celebrity but na dem blow pass, blow pass

Woos me i no send you, i no send you
I no send your father, father
Your mother, mother
Any muda fucker
Wicked and heartless bitch
Awon walky walky, awon walky walky
Awon talky talky, awon talky talky
Awon walkaholic, awon walkaholic
Awon fukaholic

If i work dem go talk, dem go talk
If i chop dem go talk, dem go talk
If i no work dem go talk, dem go talk
If i no chop dem go talk, dem go talk
Awon monitor lizard
Awon monitoring spirit
Awon gbeborun, oloshi
No level, oya koshi, koronbe

Kilo foshi o
I dey on my dey dem say i dey craze
Dem say we dey mad
Ani kilo foshi o
I dey on my dey dem say i dey craze



Credits
Writer(s): Davido Vmw
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link