Sake Of Love
Uhhh yeah, ahhhh
I love you bebe
Uhhh yeah, ahhhh
Sucre
I need you bebe
Them say make I run oh
Say them go shoot me gun oh
If I no leave you alone uhh
Say na my last bus stop oh oh oh oh
Now I'm here again
And this time I'm here to stay
Them carry AK Come my place
Slap my face
Carry me go jail
Them tear my shirt
Shave my head
See the suffer wey man Dey face
I can't believe
Life's still drawing me back to you
Oh no no
I no want any drama
I no want any yawa
Me I just want to be at peace
My baby mama
I no want any yawa
Me I just want to be at peace
My baby mama
Uhhh yeah, ahhhhhh
For the Sake of love oh
Abeg oh yeah
Uhhh yeah, ahhhhhh
I no want any trouble oh
Them say love is blind
But your eye go sharpen
Shay you fit pay the price eh
But I be stubborn guy
I fit fight for you
For the last time yo aii
You say make we runaway
I say make we relax oh
But body no be firewood
Me I don dey feel am oh
Yeah eh ehhhhh
Me I don dey feel am ohhh
Now I'm here again
And this time I'm here to stay
Them carry AK Come my place
Slap my face
Carry me go jail
Them tear my shirt
Shave my head
See the suffer wey man dey face
I can't believe
Life's still drawing me back to you
Oh no no
I no want any drama My bebe
Me I no want any yawa
Me I just want to be at peace
My baby mama
I no want any yawa (Pity for my mommy)
Me I just want to be at peace
My baby mama (My baby mama)
Uhhh yeah, ahhhhhh
(For the sake of love oh
Abeg oh yeah)
Uhhh yeah, ahhhhhh
(I no want any trouble oh)
(Your mama no want us to be)
(Your papa no want us to be)
(Your brother no want us to be)
(Baby tell me how e go be)
I love you bebe
Uhhh yeah, ahhhh
Sucre
I need you bebe
Them say make I run oh
Say them go shoot me gun oh
If I no leave you alone uhh
Say na my last bus stop oh oh oh oh
Now I'm here again
And this time I'm here to stay
Them carry AK Come my place
Slap my face
Carry me go jail
Them tear my shirt
Shave my head
See the suffer wey man Dey face
I can't believe
Life's still drawing me back to you
Oh no no
I no want any drama
I no want any yawa
Me I just want to be at peace
My baby mama
I no want any yawa
Me I just want to be at peace
My baby mama
Uhhh yeah, ahhhhhh
For the Sake of love oh
Abeg oh yeah
Uhhh yeah, ahhhhhh
I no want any trouble oh
Them say love is blind
But your eye go sharpen
Shay you fit pay the price eh
But I be stubborn guy
I fit fight for you
For the last time yo aii
You say make we runaway
I say make we relax oh
But body no be firewood
Me I don dey feel am oh
Yeah eh ehhhhh
Me I don dey feel am ohhh
Now I'm here again
And this time I'm here to stay
Them carry AK Come my place
Slap my face
Carry me go jail
Them tear my shirt
Shave my head
See the suffer wey man dey face
I can't believe
Life's still drawing me back to you
Oh no no
I no want any drama My bebe
Me I no want any yawa
Me I just want to be at peace
My baby mama
I no want any yawa (Pity for my mommy)
Me I just want to be at peace
My baby mama (My baby mama)
Uhhh yeah, ahhhhhh
(For the sake of love oh
Abeg oh yeah)
Uhhh yeah, ahhhhhh
(I no want any trouble oh)
(Your mama no want us to be)
(Your papa no want us to be)
(Your brother no want us to be)
(Baby tell me how e go be)
Credits
Writer(s): Tega Daniel Izobo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.