Address

Mo sorry fun gbogbo yin o
Mo sorry fun gbogbo wa lo kan kan
Eeee say

Temperature rising in the hood omo boys don dey jaa
Word on the street is that benefit boys gbowo yapa dem no won pay
It sucks to be me on the road these days
When uniform men dey
Dey go brutalize you
Dey go kobalize you
Dey go monetize you

Hypocritical the way they operating
Hatred is the gospel that they propagating
You know every action movie need an actor
And every brother man must have a ting to stand for
Kilo sele gaan
Kilo sele gaan gaan
Wetin really sup wey you won comot my teeth
Omo if you push me I go push back
I ready die for the case o

Me I came to address
All the matter wey dey for my chest
I no get time to dey digress
Many people dey wey dey depress living in stress
I Just came heRe to address
All the matter wey dey for my chest
All the feelings wey I try to suppress
I no come here for the contest or to come first
And so mi say
Eeee
Eledumare bless me make my work no dey in vain.
Aaah
Eledumare bless me make my seed no feel my pain

Its heavy in my chest
Ee no easy to suppress
Wake up in the morning
Fire on the mountain
I'm feeling used up
I'm fed up
I ain't goin tell you I ain't scared
I'm just brave
I'll let you shoot your shot but don't take my life or anyone of mine
Karma no go sorry for you

Address
All the matter wey dey for my chest
I no get time to dey digress
Many people dey wey dey depress living in stress
I Just came heRe to address
All the matter wey dey for my chest
All the feelings wey I try to suppress
I no come here for the contest or to come first
And so mi say
Eeee
Eledumare bless me make my work no dey in vain.
Aaah
Eledumare bless me make my seed no feel my pain
Eeee
Eledumare bless me make I no go die in vain
Aaah
Eledumare guide me make I no go waste in vain



Credits
Writer(s): Martin Okunola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link