Skelebe (feat. Mikky Funz)

I put it on
Men I feel highly
I no come here to play o
Tell ur plug make he bring Shayo

Yaya
You know we got the fire now
Jboy

Make you move
Make u dance to my vibes
Make you gbe Skelebe!

Skelebe Skelebe Skelebe
Make u gbe skelebe

Where this girls
Make they come to the front
Baby girl kilode

Kilode kilode kilode
Baby girl kilode

Make u move
Make u dance to my vibes
Make u gbe skelebe

Skelebe skelebe skelebe o

Umu igbo Anyi adia amacha kwa
Onye tiye aru
Anyi nya etichakwa
Ekwe ekwe ga ekwetekwa
Na Jboy Anyi buzikwa onye ocha

Alima, fatima ga amakwa
Mana abiarokwam eba ka nkowa
Maka amarum ka udu mmiri si wee tiwa
Nwanne icholu ima je juo Aunty Tiwa

I put it on
men I feel highly
I no come here to play o
Tell ur plug make he bring Shayo
We go Shayoyoyoyo o

Make you move
Make u dance to my vibes
Make you gbe Skelebe!

Skelebe Skelebe Skelebe
Make u gbe skelebe

Where this girls
Make they come to the front
Baby girl kilode

Kilode kilode kilode
Baby girl kilode

Make u move
Make u dance to my vibes
Make u gbe skelebe

Skelebe skelebe skelebe o



Credits
Writer(s): Chidera Augustine
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link