How Long
E get as e be
As e be
As e be
As e be
E beeee be be
As e be be
E get as e be
As e be
As e be
As e be
E beeee be be
As e be be
It's your boy chase
I've been chasing you for days
Me I dey Gbadu your ways
Only God knows
Is it that you wan run from me
Coz I no fit tame ya tendency
Playing with my thinking mentally
Oreke I need clarity
Me I no Dey like to Dey do Corny
You get e many so I gats soji
So no come to dey form missy busy body
I get e evidence I fit show gan ni
Tada Da
Da Da
Me I go dey still ring you
Coz I no want e no trauma
For my head
Me no fit to mello down coz you owe me a lot o
Pon my bed
Me I no go loud am but when am done you go shout e
Lord Abeg o
So as e be so baby don't keep me waiting
I fit vex o
But how long
Should I
Could I
Would I wait
Sheybi you know say time no dey
How long
Should I
Could I
Would I wait
No disappoint me no delay
How long
Should I
Could I
Would I wait
Make you no let a man down this way
How long
Should I
Could I
Would I wait
A little more that my heart can't take
Something must to kill a man
You fit to ask e lukman
He Spend plenty money on top woman
No tink say me sef I don hammer
Pa ra ra pa pa
Because of love oh Love oh
Girl
You killing me down slowly
Never leaving
Hence
Why I'm gonna stay holy
Me I go dey still ring you
Coz I no want e no trauma
For my head
Me no fit to mello down coz you owe me a lot
Pon my bed
Me I no go loud am but when am done you go shout e Lord Abeg o
So as e be so baby don't keep me waiting
I fit vex o
But how long
Should I
Could I
Would I wait
Sheybi you know say time no dey
How long
Should I
Could I
Would I wait
No disappoint me no delay
How long
Should I
Could I
Would I wait
Make you no let a man down this way
How long
Should I
Could I
Would I wait
A little more that my heart can't take
E get as e be
As e be
As e be
As e be
E beeee be be
As e be be
As e be
As e be
As e be
E beeee be be
As e be be
E get as e be
As e be
As e be
As e be
E beeee be be
As e be be
It's your boy chase
I've been chasing you for days
Me I dey Gbadu your ways
Only God knows
Is it that you wan run from me
Coz I no fit tame ya tendency
Playing with my thinking mentally
Oreke I need clarity
Me I no Dey like to Dey do Corny
You get e many so I gats soji
So no come to dey form missy busy body
I get e evidence I fit show gan ni
Tada Da
Da Da
Me I go dey still ring you
Coz I no want e no trauma
For my head
Me no fit to mello down coz you owe me a lot o
Pon my bed
Me I no go loud am but when am done you go shout e
Lord Abeg o
So as e be so baby don't keep me waiting
I fit vex o
But how long
Should I
Could I
Would I wait
Sheybi you know say time no dey
How long
Should I
Could I
Would I wait
No disappoint me no delay
How long
Should I
Could I
Would I wait
Make you no let a man down this way
How long
Should I
Could I
Would I wait
A little more that my heart can't take
Something must to kill a man
You fit to ask e lukman
He Spend plenty money on top woman
No tink say me sef I don hammer
Pa ra ra pa pa
Because of love oh Love oh
Girl
You killing me down slowly
Never leaving
Hence
Why I'm gonna stay holy
Me I go dey still ring you
Coz I no want e no trauma
For my head
Me no fit to mello down coz you owe me a lot
Pon my bed
Me I no go loud am but when am done you go shout e Lord Abeg o
So as e be so baby don't keep me waiting
I fit vex o
But how long
Should I
Could I
Would I wait
Sheybi you know say time no dey
How long
Should I
Could I
Would I wait
No disappoint me no delay
How long
Should I
Could I
Would I wait
Make you no let a man down this way
How long
Should I
Could I
Would I wait
A little more that my heart can't take
E get as e be
As e be
As e be
As e be
E beeee be be
As e be be
Credits
Writer(s): Boy Chase
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.