Sky High (feat. Armani Ogee & Yoda)

See my energy hard
Them think say I dey craze o
That be why me ah speak my mind o
If you see wetin I dey face o, if you see maybe you'll be grateful

Energy hard
Them no fit understand o
That be why me ah speak my mind o
If you see wetin I dey face o
If you see maybe you'd be grateful
Shey dem dey like to dey mess with my mind
I dey watch all them move them dey fuck with my head oh no no
Oh no, oh no

I am above the sky
I fly pass pilot
Energy high it's clean, it's pure, I'm sure you know it's finer than wine
I am a beam of light
Shinning through all these strifes
No need for wahala my guy
Allow me to live this life (Yeah)

Werey see werey
Werey see werey
If you try me you go see werey
If you try me you go see werey

If this isn't sums
It's pretty difficult
If it isn't plus
We nah fi discuss
Me ah with the boys
Get things done
Enemies talk
Me nah listen cuz

Me keep on spitting bars
Killa miti one...
Be up with the stars
It's traditional
We keep on getting bars
Clean and minty ones
Inna jiffy cuzz

And me nah be Jesus
Why they tryna double-cross me
Yoda - I no dey whine why you wan con size me
No dey go place dem no invite me
If it comes to problems please avoid me guy ay ay

I am above the sky
I fly pass pilot
Energy high it's clean it's pure I'm sure you know it's finer than wine
I am a beam of light
Shinning through all these strifes
No need for wahala guy
Allow me to allow me to live this life (Yeah)

Woro si woro
If you try me you go see werey
If you try me you go see werey



Credits
Writer(s): Clinton Ariokpere
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link