Sometimes

No know if make I start yet
Never hear on your mark set
I know say I no perfect
But go catch trips till my casket
And I see the poverty line
But my lines gon get me out the bracket
E no matter wetin you see
Got a ruler in me like a maths set
Yeah I got flaws but I mask it
Ask if anyone really perfect
We dey Just cover flaws like a carpet
Living in doubts like say na apartment
What if what if on a regular
And you wonder if you'd make it out the regular
Opportunities no dey get to ya
Yet iya wey you face don dey get to ya
Stressing ya

Sometimes I feel amazing
(Sometimes I feel amazing)
Sometimes I'm going crazy
(Sometimes I'm going crazy)
Sometimes I got the answer
(Olorun gbo mo get e)
But sometimes I question that like
(Moni olorun gbo sho get e)
Shey awon ti e ni gboro wa komije
(Wa komije, really wa komije)
Shey awon ti e ni gboro wa komije
(Wa komije, sho ma komije)
Shey awon, ti gboro wan komije
(Wan komije, sho ma komije)
Shey awon ti e ni gboro wa komije

Hey that is true
There be times I be doubting too
You don't know what I have been through
Been doing music since primary school well
Well I ain't through
Tell me something I no fit do
Way too cold to be staying cool
Yeah I'm hot na cause I've been through hell
Yeah I been down but I've never been out
If na my skills I never been doubt
Yeah I get mouth but no really wan shout
You go reason me proud
So I never let it out
I remember
Buzzing you buzzing you
You Dey post
Suddenly even you go dey post me
Tryna blow my circle like posty
Wetin be OG wey Dey owe gees

Sometimes I feel amazing
(Sometimes I feel amazing)
Sometimes I'm going crazy
(Sometimes I'm going crazy)
Sometimes I got the answer
(Olorun gbo mo get e)
But sometimes I question that like
(Moni olorun gbo sho get e)
Shey awon ti e ni gboro wa komije
(Wa komije, really wa komije)
Shey awon ti e ni gboro wa komije
(Wa komije, sho ma komije)
Shey awon, ti gboro wan komije
(Wan komije, really ma komije)
Shey awon ti e ni gboro wa komije

Everyone knows me
How unholy I get so baby don't show me
Green light like that I no fit yan story
Cause I don't wanna fall in love
So baby don't show me
Baby don't show me
Cause I act like
The only thing I'm tryna remove
Between us is fabric
But lowkey there's somewhere inside
That I'm dealing with a whole lot of previous damage
So while I pretend not to care
About you and your feelings for me on the surface
Cause deep down inside of my mind
I'm dragging along a version of me
With low self esteem in bondage
Don't act surprised like you know me
I swear that I never would show it
Walk around anxious with ma cold feet
Second guess if I'm worth all these trophies
I think it's the human condition
Been a walking talking contradiction
Put out these raps
Cause my talent is vivid
But sometimes I wonder if I'm worth a listen

Shey awon ti e ni gboro wa komije
Shey awon ti e ni gboro wa komije
Shey awon, ti gboro wan komije
Shey awon ti e ni gboro wa komije



Credits
Writer(s): Olamilekan Akinwumi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link