BAD ENERGY

It's your boy Ketty cole

Me just Dey hustle pushing it up and down
I be light I dey for high voltage
Steady on shine
I no dey free dim down
Paid all my dues
Now Running all my race
Hustle and Grace na him fit bring you peace
Make you no dey greed
Make you pray for grace
Make you no dey fight
My brother

Far away far from bad friends
When you do a little they will pick offence
Tell me what you see when you role with them
Them no dey give you ginger
Nothing even motivation
Far away from bad friends
No dey feed my brain with bad info
Abeg brother man no tell wetin my ear no suppose hear

If I no get money
Shey you go Dey for me
Shey you go Dey for me
you go Dey for me
If you no help somebody
Na who go Dey for you
Na who go Dey for you
Who go Dey for you

When everything soft them go call you big man boss
Zero happiness 100 per smiling
I know them hypocrisy wearing fake smiling
Complicating things
Deceiving
And miss-leading
When I realized that your playing game & forming
I give you distance oh man oh just free me
Making my move never delay and chilling
No be filming do you feel me

Far away far from bad friends
When you do a little they will pick offence
Tell me what you see when you role with them
Them no dey give you ginger
Nothing even motivation
Far away from bad friends
No dey feed my brain with bad info
Abeg brother man no tell wetin my ear no suppose hear

If I no get money
Shey you go Dey for me
Shey you go Dey for me
You go Dey for me
If you no help somebody
Na Who go Dey for you
Na Who go Dey for you
Who Dey Dey for you



Credits
Writer(s): Kenneth Okafor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link