Lagos Girls

I'm feeling alive
I'm living my life like say I don hammer (hammer, hammer, hammer, hammer)
Take me to Circa
Party like a rockstar
Spend your money it's sweeter, yeah, yeah (hammer, hammer, hammer, hammer)
If money just enter, aye!
See I no go waste time japa wella, yeah, yeah (japa wella, japa wella oh oh oh)
Take me to Soweto
Double margaritas me and my señoritas, yeah, yeah

Allow me to enjoy myself
Allow me to be wild abeg
If money dey we go chill I swear
Even if e red we go still dey flex
Allow me to be wild abeg
Allow me to spend all my cash
If money dey we go ball I swear
Even if e red we go still dey flex

Balling (balling)
Ten bottles I'm balling (balling)
Dollar bills only (only)
Spray the money no dulling (dulling)
I'm Balling (balling)
Ten bottles I'm balling (balling)
Dollar bills only (only)
Spray the money no dulling, yea

Balling
Balling
Balling
Balling

Plenty sisi dey Lagos you go see see taya (oh yea)
Eye for Baka hand for pocket omo na waya waya
Expensive lifestyle on a go
No go dull yourself oh no
Hold your Bobo tight e choke oh
If you lose your guard dem go chook you goal (oh no)
If money just enter aye
See I no go waste time japa wella (japa wella, japa wella oh oh oh)
Take me to Soweto
Double margaritas me and my señoritas, yeah, yeah

Allow me to enjoy myself
Allow me to be wild abeg
If money dey we go chill I swear
Even if e red we go still dey flex
Allow me to be wild abeg
Allow me to spend all my cash
If money dey we go ball I swear
Even if e red we go still dey flex

Balling (balling)
Ten bottles I'm balling (balling)
Dollar bills only (only)
Spray the money no dulling (dulling)
I'm Balling (balling)
Ten bottles I'm balling (balling)
Dollar bills only (only)
Spray the money no dulling, yea

Balling
Balling
Balling
Balling
(Psycho made this one)



Credits
Writer(s): Tetsoma Akinlonu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link