Vibes

Kill a man thing
This your body go kill a man thing
Go Kill a man thing
This your body go kill a man thing
Go Kill a man thing
This your body go kill a man thing (yeah)

I'm Loving the vibes i see
Dem girls all around
Wanna put it on me
My life is changing
Can't you see
It's the hand of God cause i pray without season
My life's blessed
I come set
Come get ladies
Wey dey rub chest
Omo this your frontin
Go kill a man thing
I no mind make e dey kill a man thing

Oh Baby girl walangolo
Walangolo
Walangolo

My Baby girl walangolo
Walangolo
Walangolo

My Baby girl walangolo
Walangolo
Walangolo

Sey my baby girl walangolo
Walangolo
Walangolo

Kill a man thing
This your body go kill a man thing (yeah)
Go Kill a man thing
This your body go kill a man thing
Kill a man thing
This your body go kill a man thing

When i cum first
Na she go cum next
My girl talk to me nice
Me nor like stress
Fine whine
Come to my place no stress
The girls dem scream when dey see the man thing
The girls dem shiver when dem feel the man thing
We go all night when the thing goes deep
She come love me now, she no wan leave
We go all night when the thing goes deep
She come loves me now, she no wan leave
Omo this your frontin
Go kill a man thing
I no mind make e dey kill a man thing

Oh Baby girl walangolo
Walangolo
Walangolo

(Baby whine am go down low, yeah)

My Baby girl walangolo
Walangolo
Walangolo

(Do that dirty dirty dance yeah)

Baby girl walangolo
Walangolo
Walangolo

(Baby whine am go down low, yeah)

Baby girl walangolo
Walangolo
Walangolo

(Do that dirty dirty)

Kill a man thing
This your body go kill a man thing
Go Kill a man thing
This your body go kill a man thing
Kill a man thing
This your body go kill a man thing

I'm Loving the vibes i see
Dem girls all around
Wanna put it on me

My Baby girl walangolo
Walangolo
Walangolo

Sey my Baby girl walangolo ohh oh oh ohh

My baby girl jogodo
Jogodo jogo
My baby girl jogodo
My baby girl jogodo
Jogodo jogo
My baby girl jogodo



Credits
Writer(s): Emmanuel Omozuawo, Agwu Prince Chidiogo Cosmos
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link