Only Fan (feat. Zlatan)
Jaja jaja, Jaja jaja, Jaja jaja
Jaja jaja, Jaja jaja
Na wetin wetin o lololo enter me oo
Now I'm feeling jealous of your Ropa pomele, ilelelelele
Only your Ropa pomelele
Now she sending videos to pass affection eh, ilelelele
Nno to pass affection eh
I need deliverance from my ways, Oh my son's away
And if you no wan pray for me oo, keep your energy away
Girl I fit love you tonight, ile make I shoot on sight
And u can put tha blame on me because e liquor dey my eyes
Yoyoyo
Show me that your body too bad-oyo
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Tell me if you ready to tangle
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Beauti-beautiful girl I've been singing it to you
Because I've been looking at your bumbum oo
Your booty all day all day
I said I've been sipping-ipping
I no wan feel a little loose
I'll give you that ropa ropa docky docky style all day all day
Ehn say, body, like Coca-Cola bottle
If I no do am know say na big fumble
Body wey I see wey I loyal wey I humble
Reverend father see this body, e say e wan do
Body wey like botega and Gucci
Wey like LV and Prada
Body wey no come count bridge for
Lagos, girl way shanowole for inside club
Darkness ki ko NEPA, Omo mi wole up NEPA
Gbese na off temper, my designer who wan deck am?
Darkness ki ko NEPA, Omo mi wole up NEPA,
Gbese jor off temper, ahhn who wan deck am?
Show me that your body too bad-oyo
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Tell me if you ready to tangle
And I'm your only only only only fan
Baby this your body too bad-olo
And I'm your only only only only fan
Aweri, aweri
Aweri, aweri
Aweri, aweri
Aweri, aweri
Only me go press am, enemy don't matter
Only me go press am, enemy don't matter (Greatness; DJ Neptune)

Credits
Writer(s): Temitayo Kareem, Patrick Imohiosen, Temidayo Omoniyi, Lekan Osifeso
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.