Waist Riddim
Kna Kna Knack it
Baby don't waste your waist
Cos fire dey your waist
I love when e dey shake
And you don't mind I'm ready
Ready to spend my money
And all of the things you want I go do eh
I go run am for you my girl
Girl I want your love
I need you now
Please don't waste no time
Girl I want your love
I need you now
Please don't waste no time
Girl I dey your matter today
I dey your matter today
Girl I dey your matter today
Imakwa
I dey your matter today
Be like you run me kayamata
Cos I fit die ontop your matter
Gimme your body make I feel am
If I give you this thing you go love am
Cos
Wetin I carry be like crypto, If e fall e must rise again
If I give you from the back you go come again
So make you no dey dull when you come my place
And no delay
Your back is too big for friendship
So Baby no keep me on pending
I be that guy wey dey run things
I go give you that sweet sweet loving
See my baby you bad o
I'm feeling your back o
And I get lines like Chiwetelu Agu
Shey you go give me if I come your yard o
Baby say yes or no
Baby don't waste your waist
Cos fire dey your waist
I love when e dey shake
And you don't mind I'm ready
Ready to spend my money
And all of the things you want I go do eh
I go run am for you my girl
Girl I want your love
I need you now
Please don't waste no time
Girl I want your love
I need you now
Please don't waste no time
Girl I dey your matter today
I dey your matter today
Girl I dey your matter today
I dey your matter today
Girl I dey your matter today
I dey your matter today
Girl I dey your matter today
Imakwa
I dey your matter today
Whytemagik
Baby don't waste your waist
Cos fire dey your waist
I love when e dey shake
And you don't mind I'm ready
Ready to spend my money
And all of the things you want I go do eh
I go run am for you my girl
Girl I want your love
I need you now
Please don't waste no time
Girl I want your love
I need you now
Please don't waste no time
Girl I dey your matter today
I dey your matter today
Girl I dey your matter today
Imakwa
I dey your matter today
Be like you run me kayamata
Cos I fit die ontop your matter
Gimme your body make I feel am
If I give you this thing you go love am
Cos
Wetin I carry be like crypto, If e fall e must rise again
If I give you from the back you go come again
So make you no dey dull when you come my place
And no delay
Your back is too big for friendship
So Baby no keep me on pending
I be that guy wey dey run things
I go give you that sweet sweet loving
See my baby you bad o
I'm feeling your back o
And I get lines like Chiwetelu Agu
Shey you go give me if I come your yard o
Baby say yes or no
Baby don't waste your waist
Cos fire dey your waist
I love when e dey shake
And you don't mind I'm ready
Ready to spend my money
And all of the things you want I go do eh
I go run am for you my girl
Girl I want your love
I need you now
Please don't waste no time
Girl I want your love
I need you now
Please don't waste no time
Girl I dey your matter today
I dey your matter today
Girl I dey your matter today
I dey your matter today
Girl I dey your matter today
I dey your matter today
Girl I dey your matter today
Imakwa
I dey your matter today
Whytemagik
Credits
Writer(s): Nnamdi Nwakaeme
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.