Baba fela (feat. O'nel)

They say make we give them
Give them, give them
Give them, give them
Them say we go give them
We go let them know
They say make we give them
Give them, give them
Give them, give them
Them say we go give them
We go let them know

E don tey wey dem born me
Baba Fela sign am no dey whyne me
E be polly be the thing wey dey always high me
No be made in China you never find me
In China you never find me
Living in Atlanta with them my homies
Cruising around town with my polly
Tell me what you want now no dey dull me

O ojebelebo o
bad belle bad belle zo so
No denge dey pose o
Come make we help them dey post o
Power dey for go slow
Okada dey de for go slow
Ogede pose o
No go dey denge dey pose o

E don tey wey dem born me
Baba Fela sign am no dey whyne me
E be polly be the thing wey dey always high me
No be made in China you never find me
In China you never find me
Living in Atlanta with them my homies
Cruising around town with my polly
Tell me what you want now no dey dull me

O ojebelebo o
Bad belle bad belle zo so
No denge dey pose o
Come make we help them dey post o
Power dey for go slow
Okada dey de for go slow
Ogede pose o
No go dey denge dey pose o

E don tey wey dem born me
Baba God be the lever wey dey high me
No dey use your shoe size to dey size me
Everybody get time so no go de whyne me
No my nigga
Steady grinding, making more figures
Look behind me, you see my demons
Man them talking, pour me my liquor

E don tey wey dem born me
Baba Fela sign am no dey whyne me
E be polly be the thing wey dey always high me
No be made in China you never find me
In China you never find me
Living in Atlanta with them my homies
Cruising around town with my polly
Tell me what you want now no dey dull me

No no denge dey pose o
No go dey denge dey pose o
Yawa dey for go slow
Okada dey de for go slow
Denge dey pose
No go dey denge dey pose
Governor dey for go slow
Ashawo sef dey for go slow
So no de denge dey pose
Pastor sef dey for go slow
So no dey denge dey pose



Credits
Writer(s): Ovie Omoriole
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link