Joanna
Blessed is Ocktane
Joanna
Girl you dey make me dey go gaga
Uh la la
Your presence dey ginger man
I fit to kpai person
Make dem no go dey run around you
Joanna
I hope say you go dey my side
Joanna
E be like say she from Ghana
Kasap3e ko
Na Tema she go dey right now
She say she like night life
I tell am make she dey on guard, uhhh
For Rumuola or maybe na for Abraka
Baby just dey sample that low waist
I see your baka as e dey shake everybody just dey yeye
And if she start to dey dance swear to God na gbege
Man ah bad man, didirin
One time, didirin
Two time, didirin
No three only two mmmh
Make we link up
Me I no want bother you at all
The only thing I want na shito
I swear to God I'm feeling all your sauce
I know say you be feeling all my thoughts
Baby compose
Cos nobody fit to make you feel irie
I fit to make you smile everyday
Were you created on a Sunday
And if I had no money
Shebi you go still dey for where you dey
Abi na ja wey go be your case
Ui ui odoyewu
Joanna
Girl you dey make me dey go gaga
Uh la la
Your presence dey ginger man
I fit to kpai person
Make dem no go dey run around you
Joanna
I hope say you go dey my side
Joanna
E be like say she from Ghana
Kasap3e ko
Na Tema she go dey right now
She say she like night life
I tell am make she dey on guard
For Rumuola or maybe na for Abraka
Ayo ayo
Ayo ayo woyo
Ayo ayo
Mmmmm hmmmm
Ayo ayo ayo
Ayo ayo ayo ayo ayo
Yeahhhhh
Joanna
Girl you dey make me dey go gaga
Uh la la
Your presence dey ginger man
I fit to kpai person
Make dem no go dey run around you
Joanna
I hope say you go dey my side
Joanna
E be like say she from Ghana
Kasap3e ko
Na Tema she go dey right now
She say she like night life
I tell am make she dey on guard, uhhh
For Rumuola or maybe na for Abraka
Baby just dey sample that low waist
I see your baka as e dey shake everybody just dey yeye
And if she start to dey dance swear to God na gbege
Man ah bad man, didirin
One time, didirin
Two time, didirin
No three only two mmmh
Make we link up
Me I no want bother you at all
The only thing I want na shito
I swear to God I'm feeling all your sauce
I know say you be feeling all my thoughts
Baby compose
Cos nobody fit to make you feel irie
I fit to make you smile everyday
Were you created on a Sunday
And if I had no money
Shebi you go still dey for where you dey
Abi na ja wey go be your case
Ui ui odoyewu
Joanna
Girl you dey make me dey go gaga
Uh la la
Your presence dey ginger man
I fit to kpai person
Make dem no go dey run around you
Joanna
I hope say you go dey my side
Joanna
E be like say she from Ghana
Kasap3e ko
Na Tema she go dey right now
She say she like night life
I tell am make she dey on guard
For Rumuola or maybe na for Abraka
Ayo ayo
Ayo ayo woyo
Ayo ayo
Mmmmm hmmmm
Ayo ayo ayo
Ayo ayo ayo ayo ayo
Yeahhhhh
Credits
Writer(s): Chibuzor Ajah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.