Holy Water (feat. Olucity)

AC Your special guy
Olucity no no no no

If I win today, Oluwa na you get the shine
And if I big today, Chineke na you get the man
Connect me big time I Dey pray everyday Baba
Reason me before bad man reason my matter
If I get today ehh
Oluwa na you show the way ehh
And if I elevate eeeh, Baba God na you clear the way eeeh
If I get today ehh
Oluwa na you show the way ehh
And if I elevate eeeh, Baba God na you clear the way eeeh

Baba make you pour me Holy Water o ko ro ojo le mi lori ehh
Onana eeh onana

Baba make you pour me Holy Water o ko ro ojo si wa lori ehh
Onana eeh onana

Many many many things wey I done see
Shebi na you talk say you go lift me ehh
Many many many things wey I done hear
Bad belle Dey bad mouth me but I no send (I no send them)
If them like make dem talk I no Dey hear them
If them like make dem do I no Dey see them
Na your grace Dey play attack and defense, with no formation I go win them
If them like make dem talk I no Dey hear them
If them like make dem do I no Dey see them
Na your grace Dey play attack and defense, with no formation I go win them

Baba make you pour me Holy Water o ko ro ojo le mi lori ehh
Onana eeh onana

Baba make you pour me Holy Water o ko ro ojo si wa lori ehh
Onana eeh onana

Moti hustle Oluwa wetin sup na
Many years I dey bench make I start match
Flows tight competition I don win pass
Make I score goals, je kin ja goal
Bi ti Beckham

No matter weytin sup Baba I gats
Reach the top
Holy water da make e full the cup
I don trek for this life I don work lagos
Osborne everyday titi de falomo

The kind of life I wanna live I wanna get money, more money
Mia bi ti bad bunny Still popping di alaye bi ti R Kelly
Is not funny, wo oju mi I no do comdey
Won re ti kin so wi pe I no get money
Over my dead body, ebi pa mi ti
Base on believe I know say i go get the bar Eno bad ki aya mi fe bi Hoscar G5



Credits
Writer(s): Clinton Ahize
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link