Pamela

Yee Mplus Mr Herbalist oh yee...
Sha sha sha sha shabadabayi

Girl the way you use my thing dey play eeaay
Na watin you sow you go reap oh yeaah
And the way you use my heart dey play eeaay
I know say today na your day aah aahh
Na your day eehhye eaahhyy

The way you give it up to me oshey Movado
I shift your womb today like oremi Vado
Prayer night section but na you go light the candle
But wen I thru with you I swear you no go wan go

She get mind and audacity hmm
She fit come blow you like Soundcity hmm
Her name na mercy she no get pity
Oburu footballer she for play for Mancity hmm

Hello fine Pamela mapami na
Let me be your honorable Shina Peller
Fine Pamela mapami na
Let me be your honorable Shina Peller
Hello fine Pamela mapami na
Let me be your honorable Shina Peller
Fine Pamela mapami na
Let me be your honorable Shina Peller

Oduduwa girls idi nima kosi
Big back big front sister Cossy
I get bread bring your oven let me toast it
I get data send thr pictures let me post it

I take you to Quilox, Cubana, Kuala Lumpur
Now wey I no get money you don dey Kuala Lumpur
Awon Poco Lee comot body joor
If you touch my body I swear I go comot money joor

Anama yorgi yorgi
Baby give me this your body oh (Body oh)
Let me rock your body
No dey stingy with your body oh (Body oh)

She get mind and audacity hmm
She fit come blow you like Soundcity hmm
Her name na mercy she no get pity
Oburu footballer she for play for Mancity hmm

Hello fine Pamela mapami na
Let me be your honorable Shina Peller
Fine Pamela mapami na
Let me be your honorable Shina Peller
Hello fine Pamela mapami na
Let me be your honorable Shina Peller
Fine Pamela mapami na
Let me be your honorable Shina Peller

Ye ye kuje muje bawa
Bardwire yeah yee

Anama yorgi yorgi
Baby give me this your body oh (Body oh)
Let me rock your body
No dey stingy with your body oh (Body oh)



Credits
Writer(s): Matthew Ogu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link