I Want
Rude bwoy
Slide inna me Dm
Tell me say you want a little bit of this Bm yeah
The other man mi nuh Dey them see them
Dem ah want mi
And them feel mi
But mi say mi
See them
See when a gyal
Been Dey find you
Even when me look like mi nuh
Even sight you
You could seen the fire burn down
Deep inna me
The thing sink inner me
Baby let's ride
You're the right spice
Me together you
Boy ya are the right vibe
Oh yeah ooh yeah noooo
This matter put a girlie on a go slow
Wetin you Dey do me
Boy I don't know
Your Sukuka put on
Low low na
Go slow oh
This matter put a girlie on a go slow
Wetin you Dey do me
Boy I don't know
Your sukuka put mi
On a low low
Na go slow oh
I want oh
I want
Na you Wey I want
I want oh
I want oh
Baby I want
(Baby I want
Boy I want Oh!
Na you Wey I want
I want oh
Baby I eiiii
Woi!
Yeba
Baby forget about these hatters
We ah run 'em
Like undertakers
Me and you together
Run tha thing ah two!
You my boo
Anytime
Wey mi cool
And mi feel Like nobody Dey
You ah Dey where mi stay
Aye aye!
Mi a detty detty whyne
Ya fi come!
No other man can take your place
No, no! Say
This matter put a girlie on a go slow
Wetin you Dey do me
Boy I don't know
Your Sukuka put
On a low low
Go slow oh
The matter put a girlie on a go slow
Wetin you Dey do me
Boy I don't know
Your Sukuka put me
On a low low
Go slow oh
I want oh I want
Na you Wey I want
I want oh
(I want oh)
Baby I want
(Baby I want)
Boy I want Oh!
Na you Wey I want
I want oh
Baby I eiiii
Free when a gyal
Mi nuh find you
Even when me look like mi nuh
Even sight you
You could've seen the fire burn down
Deep inna me
The thing singing in me
Baby like
Free when a gyal
Mi nuh find you
Even when me look like mi nuh
Even sight you
You could've seen the fire burn down
Deep inna me
The thing singing in me
Slide inna me Dm
Tell me say you want a little bit of this Bm yeah
The other man mi nuh Dey them see them
Dem ah want mi
And them feel mi
But mi say mi
See them
See when a gyal
Been Dey find you
Even when me look like mi nuh
Even sight you
You could seen the fire burn down
Deep inna me
The thing sink inner me
Baby let's ride
You're the right spice
Me together you
Boy ya are the right vibe
Oh yeah ooh yeah noooo
This matter put a girlie on a go slow
Wetin you Dey do me
Boy I don't know
Your Sukuka put on
Low low na
Go slow oh
This matter put a girlie on a go slow
Wetin you Dey do me
Boy I don't know
Your sukuka put mi
On a low low
Na go slow oh
I want oh
I want
Na you Wey I want
I want oh
I want oh
Baby I want
(Baby I want
Boy I want Oh!
Na you Wey I want
I want oh
Baby I eiiii
Woi!
Yeba
Baby forget about these hatters
We ah run 'em
Like undertakers
Me and you together
Run tha thing ah two!
You my boo
Anytime
Wey mi cool
And mi feel Like nobody Dey
You ah Dey where mi stay
Aye aye!
Mi a detty detty whyne
Ya fi come!
No other man can take your place
No, no! Say
This matter put a girlie on a go slow
Wetin you Dey do me
Boy I don't know
Your Sukuka put
On a low low
Go slow oh
The matter put a girlie on a go slow
Wetin you Dey do me
Boy I don't know
Your Sukuka put me
On a low low
Go slow oh
I want oh I want
Na you Wey I want
I want oh
(I want oh)
Baby I want
(Baby I want)
Boy I want Oh!
Na you Wey I want
I want oh
Baby I eiiii
Free when a gyal
Mi nuh find you
Even when me look like mi nuh
Even sight you
You could've seen the fire burn down
Deep inna me
The thing singing in me
Baby like
Free when a gyal
Mi nuh find you
Even when me look like mi nuh
Even sight you
You could've seen the fire burn down
Deep inna me
The thing singing in me
Credits
Writer(s): Bertha Mary Okeh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.