BOUNCE IT (feat. O.S.A)

This is for all the sexy ladies out there
With dem pretty waist and dem pretty face

Baby go down, shake it down low
I like the way you put it on me
Baby go down, shake it down low
I like the way you put it on me
Bounce it
Bounce it
I like the way you put it on me
Bounce it
Bounce it
I like the way you put it on me

Mo feran keteke n'la
No Dey hide your face you no be lagbaja
For this place wey we dey oh
We no Dey carry shoulder
No dey complain
No dey complain
No dey complain
I like tha things that I see
Baby you are Killing me with the waist that I see
Mo feran n'la
Mo feran ketete n'la
No Dey cover face you no be lagbaja

Shawty say she like the way I give her
(Give her, give her)
I try to hold her down
She say make I leave her
(Leave her, leave her)
She like the way that big thing try to touch her liver
(Liver, liver)

After this night I Swear
Na you go be my diva (Diva-ahh)
Cause you gon feel alright when I hit it from the back side
You no go fit shake your body (Your body)
Na me and you go gum body (Gumbody)
Cause you gon feel alright when I hit it from the back side
You no go fit shake your body (Your body)
Na me and you go gum body (Gumbody)

Em' be saying it takes two to tangle
Come in let me take you to one angle
So that I fit show you what I can do
Oya, make you light up the candle
I hope make you sef fit handle
Everything that I can do
Abeg make e no hard you
Say make e no hard you
Everything that I can do
Abeg make e no hard you
Say make e no hard you

Baby go down, shake it down low
I like the way you put it on me
Baby go down, shake it down low
I like the way you put it on me
Bounce it
Bounce it
I like the way you put it on me
Bounce it
Bounce it
I like the way you put it on me

Mo feran keteke n'la
No Dey hide your face you no be lagbaja
For this place wey we Dey oh
We no Dey carry shoulder
No dey complain
No dey complain
No dey complain
I like tha things tha I see
Baby you are Killing me with the waist that I see

Shawdy got a figure 8
And man wanna have a taste of your juice pussy like everyday
Always exhaust you when we do tha foreplay
We gon do it on a replay
Say the boy clean to the socks
So the girls wan hookup
She want me put my spoon in her cup
Cus the boy girl her all what she want
She call me her remedy
Say me feel up her energy
She call me her remedy
Mo feran n'la
Mo feran ketekete n'la
No Dey cover face you no be lagbaja



Credits
Writer(s): Nnamdi Obi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link