Attencion

Uh, oh, uh, oh, uh, oh

Comment tu t' appelles bebe
I just wan know your name uhn, baby je t'aime
Elo lo ma je baby?
Tell me Wetin I go do because I need you more

Mon bebe, come hold my hand
Na where you Dey Dey, na there I go Dey
You're my sherry, koko, koko
You're my sherry, koko, koko

Baby, lemme sing
Charoro, charoro, charoro
Baby, lemme sing
Charoro, charoro, charoro
Woah, woah
Charoro, charoro, charoro
Just the
Charoro, charoro, charoro

Some other guys them wan toast you
Bbut you no give them face
You no give them no attention
(No attention)

Anytime wey I Dey with you
You Dey give me peace of mind, you no put me under pressure
When Monday no Dey you go Dey
When yaws Dey you no go run away
Baby no go use me play
I give you loving every night and day, wo, wo

Obi chikolobi obi, ay
Ada say she go Dey for me, eh
Sey she go give me all the loving
She no go do me koni koni

Mon bebe, come hold my hands
Na where you Dey Dey
Na there I go Dey

You are my sherry, koko, koko
You are my sherry, koko, koko

Baby, please
Charoro, charoro, charoro
You don't say I need you
Charoro, charoro, charoro
You, my baby
Charoro, charoro, charoro (Baby, baby)
Charoro, charoro, charoro (Oh, oh)

Mon bebe, come hold my hands (Hold my hands)
Na where you Dey Dey
Na there I go Dey

You are my sherry, koko, koko
You are my sherry, koko, koko
You are my sherry, koko, koko (Charoro, charoro, charoro)
You are my sherry, koko, koko (Charoro, charoro, charoro)



Credits
Writer(s): Emanuel Godwin, Fabian Okike
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link