YOLO

Yeah, (Oh My G-ZY)

Live your life like Yolo (Live your life like Yolo)
Party with the devil is a No-No (Is a No-No o)
N'kan to ni se'oun lo lo?
The world be crazy dey make me shout Oh no no
Oh no no uhn uhn
Take a step Wombolombo
Nobody knows tomorrow
E go come with the buzz and the money oh (money ohh)
As things be dem go hear your story oh (story ohh-ohh)

Ah-ah-ah-ah-ahn
No go dey kill my energy
Ah-ahn-ah-ahn
Omo I no get enemy

This life na one no be two
You only live once ey Na true
Better enjoy your life o
This life na one no be two
You only live once ey Na true
Better enjoy your life o

Shey I been tell you say
Wetin go be go be
E choke, E choke
Man must to need to breathe (breet)
Shey I been tell you say, wetin go be go be
Forget your worries and better enjoy your life ooo

Ah-ah-ah-ah-ahn
No go dey kill my energy
Ah-ahn-ah-ahn
Omo I no get enemy

This life na one no be two, you only live once ey Na true
Better enjoy your life wo-wo-wo
This life na one no be two, you only live once ey Na true (Oh My G-ZY)
Better enjoy your life o



Credits
Writer(s): Damian Bernard
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link