No Way

(JimohSoundz killed this)
Omo see the banger
(Sound sound sound)

Give me peace give me love
Give me trust gIve me touch
Girl na you I want to touch
Dis your body be the sauce
I can never get enough
Tell me if this is enough
Tell me what you need and more
Baby I go give you more

Girl you dey blind me
I no fit see again o
Girl you drive me insane o
Uhh uhh
Love me silently
I say make I no scream o
Girl you got body and soul

Oh my chargie
Oh my chargie
You don put me for yawa
You don cause e wahala wo wo uh
Oh my darlin', oh my darlin' oo
You don make man to para
You wan chop me and Japa

No way o no way o
No way o no way o
No way o no way o
No way o no way o
You no go fit e run away oo
No way o no way o
No way o no way o
No way o no way o
You no go fit e run away

Oh my God
Wetin I do
Wetin I do make me act like a fool
Lookin' for you
I've been lookin' for you
Where you dey, where are you
Omo to sexy
Omo to fine
Omo too correct
She like to give me gently, give me slowly

Say na where you dey na there I go dey
No dey jonze me oo
Na the way you move dey make me dey craze oo
Dis kind love no dey tire me o
If dem like make dem fire me o
I go kill pesin I go wound pesin
No dey carry me play

Oh my chargie
Oh my chargie
You don put me for yawa
You don cause e wahala wo wo uh
Oh my darlin' oh my darlin' oo
You don make man to para
You wan chop me and Japa

No way o no way o
No way o no way o
No way o no way o
No way o no way o
You no go fit e run away oo
No way o no way o
No way o no way o
No way o no way o
You no go fit e run away

(Sound sound sound)



Credits
Writer(s): Lucky Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link