AFRO LOVER (feat. Tmaro)
(Runchecker)
D'NYRA, e don do now
Shey na love I de see for your eyes? (Oh-oh, yeah)
Everything you want girl has a price
Say the truth every time, tell no lies
But before you know I say time go dey fly
Say my heart de do kpokpo di kpokpo, inna the koko
Baby, abeg o show me your logo
Everywhere choke o
Booty so big mo kigbè morogò
Olotò oloto, o l'ata, o l'epo
Girl, I dey beg o
See let me be your Afro lover
Your Afro lover tonight
Oh, my girl
Show you it's not hard to love ya
I wanna show ya that you're mine
Girl, you gat me riding dirty
You're so pretty
No, I never see a kinda girl wey go hold me tight
Omo, na this kind love I dey find for life
You be my bride
Take you to the altar
Show you say I wanna make you my wife, yeah
See 'cause my heart de do kpo kpo di kpo kpo, inna the ko ko
Girl, I dey beg o
Everywhere choke o
Wolè ko wa d'okò
Booty so big, mo kigbè Morogò
Olotò oloto (yeah), o l'ata, o l'epo
Girl, I dey beg o
Say let me be your Afro lover
Your Afro lover tonight
Oh, my girl
Show you it's not hard to love ya
I wanna show ya that you're mine
Yeah, she know she fine, she pretty, ah
My baby ah, me I like the way she dey hold me tight
Omo na this kain love make my mama talk say make I go find wife
Take you to the altar
'Cause I wanna make you my wife
Make my heart dey go kpokpo di kpokpo
No be joke o
Baby girl, fine omo mi o le joko
Fine pass Tonto
Give it to me nice omo, every where choke o
Give it to me pronto
Make you no joke with my girl, eh, ah
Say let me be your Afro lover
Your Afro lover tonight
Oh, my girl
Show you it's not hard to love ya
I wanna show ya that you're mine
Girl, you gat me riding dirty
You so pretty
No, I never see a kinda girl wey go hold me tight
Omo, na this kind love I dey find for life
Make you be my bride
Take you to the altar
Show you say I wanna make you my wife, yeah
'Cause my heart dey go kpokpo di kpokpo, inna the koko
Girl, I de beg o
Every where choke o
Wolè ko wa d'okò
(Good day OG)

Credits
Writer(s): Norman Iria
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.