Good Boy

What do we do
When she likes you too
But she get a boo
We move
Because me sef na person boo
What do we say
When she knows your bae
Yet she comes your place
We pray
Because Good Boys we still remain

Maybe I might regret this jam
This probably not the initial plan
Don't even gimme that 'Something must kill a man'
When we're talking Hottie Hotties on the gram
Werrey say na female fan
About last month
Banny was texting
Say she love the way I be saying that
'Loow Low Low'
Say with her sef nobody go know
But I've been told
No be for every party dem dey chop
On diet!
No to get involved
But if we're speaking honestly
Then honestly I love the way she harness her body
Even the excesses
Na me wey dey high watching her sipping that Hennessey
Silly hoping she notice me
Till I recall my padi warning me about the nemesis
I can't lie
You carry all the things I like
No apologies, I be uptight
Freaking hell It's a tough choice
One for the team
I be Good boy

What do we do
When she likes you too
But she get a boo
We move
Because me sef na person boo
What do we say
When she knows your bae
Yet she comes your place
We pray
Because Good Boys we still remain.

Yeah Yeah
Yeah Yeah Yeah
Yeah Yeah
Oh Yeah Oh Yeah Yeah Yeah
Yeah Yeah

Aight, Say
I met one with a body like Meghan
My padi say she like 20 something
But aunty was claiming old enough to travel even across Jordan for a good slam
Aboyh I rush block like Duncan
You should see the way I'm ducking all these honeys
Forming Busy Bee cos aboyh how they transform after you hit it like Bumble Bee
Scares the daylight out of me every time
What is infatuation
If love is really blind
Alexa play temptation by Psquare (This na Temptation)
Abbobo no be chyss
This thing is everywhere
See DMs of SA girls wey dey Ghana bounce
See compass of UK babes close enough to Lekki roundabout
Satisfiction, you never get enough
Nobody Holy pass bruh
Nobody's really tough
Allow me keep the ones I get
Sorry I mean the one I get
Na just one wey I get

What do we do
When she likes you too
But she get a boo
We move
Because me sef na person boo
What do we say
When she knows your bae
Yet she comes your place
We pray
Because Good Boys we still remain



Credits
Writer(s): Oyintary Addy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link