Japa
No retreat, no surrender
Na wetin I just wan' say
All my fans wey dey hustle
Oluwa go give dem grace, amen
Olla' dem wey dey look you like mugu go watch you bless, amen
When you fall, make you stand up, and hold on for better days
No excuse for this life
Make you stand up and run your race
No relent for the jungle na wetin I call big flex
Dem go talk what they want
Dem go holla, no look dem face
Make you get up and move up and avoid dia wicked ways
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Make we bless, make we flex, make we cheers, make we pop champagne
Live your life, live it well, no regret, make you no complain
Life is good when you know who you are, no dey too explain
No dey rush, no dey force, no dey dull, no dey contemplate
Keep it real, keep it cool, keep it fresh, keep it one hundred
All the ones wey hate, dem go hate, dem go hate in vain
Where dem dey when the boy just dey stress, just dey try maintain
Me no send, me no care what dem say
Me I just wan' play play
Play play
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Uhhhh
Bad energy
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Japa! Japa! Japa! Japa! Japa!
Grammyy, nappy boy tpain
Ogbeni grammyy, mulla boy lil wayne
Ogbeni grammyy, hero boy bruce wayne
Ehhh grammyy, waterboy cway
Oh yeah yeah
Spartans!
Chikichiki cha cha
Chiki, chikichiki cha cha
Chiki, chikichiki cha cha
Chiki, chikichiki cha chi cha cha cha
Chikichiki cha chi cha cha cha
Chikichiki cha chi cha cha cha
Chikichiki cha

Credits
Writer(s): Vitalis Ezulumike
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.