Fine Wine (feat. King Promise & Joeboy)
Apology for the busy body
Baby girl, I love it when you dey my body
And when you put it on me, you dey make I commit, ah
I dey commit o, I will commit, eh (mmm, yeah)
Say what you want, baby, make I promise you
If it is love (King, King Promis), baby, it's not an issue (ay)
Meet me at my place, ɔdɔ, make we connect (nah-nah)
All correct, make we connect
What be your mind? Tell me your vibe, make we go now
Hop in my ride, Porsche Panamera, you know the vibes
Mm, baby, you know, you know, you be the one wey you dey my mind
So baby girl, I ain't trying to waste no time, yeah
E-yeah, yeah, yeah
Kyɛyo tamɔ fine-fine wine
Fine-fine wine
Etamɔ fine-fine wine
Yeah-yeah
And girlie, you be fine-fine wine
Fine-fine wine
O tamɔ fine-fine wine
Yeah (yeah-yeah)
Or make I call 911?
Make I call 911
Oh, why you so fine, fine, fine, yeah?
Or make I call 911?
Take apology, baby, you're my remedy
If I do the comedy, abi you go laugh aloud, yeah?
You're hot like the summer wey we know
Nti bɛsɔ me mu o, awɔ de me o
Baby, I dey cooloo, come and give me fire
If I hold the mic, make you take wire
When she dey perform, my baby no dey tire
She want more, one more round
See opportunity wey dey for back o, jeje
Woama mahwɛ wo ate me jeana, Katrina
Sɛ me nsa sɔ wo mu a, Thrilla for Manila
Firisɛ woyɛ fine-fine wine
Na sɛ mebu m'ani a, kyiri san-san, wai? Adende

I dey commit o, I will commit, eh
Say what you want, baby, make I promise you (oh, Lord, nah)
If it is love, baby, it's not an issue (ooh, yeah, yeah, yeah)
Meet me at my place, ɔdɔ, make we connect (ay-yeah)
All correct, make we connect
Tie!
Fine wine (fine wine)
You be star, you dey shine-shine (shine-shine)
Give you all of my time (ay-yeah)
When it rains, you're my sunshine (oh yeah)
When you dey with me, you dey high me
You dey shack me, oh no (no-no-no)
Intoxicate me, yeah, oh no, oh no
All of the guys, wey dey hold, wanna die for your case
And every other girl wanna take your place
Na only you dey make me feel this way, oh, this way, eh
All of the guys, wey dey hold, wanna die for your case
And every other girl wanna take your place
Na only you dey make me feel this way, oh, this way, ay, yeah
Shey you know you're my fine-fine wine
Oh yeah, fine-fine wine
Babe, you dey shack me like fine-fine wine, yeah
Oh nah, oh nah, oh nah, fine-fine wine (Joeboy 'pon deck!)

Credits
Writer(s): Chidera Ezeani, Joseph Akinfenwa Donus, Faisal Hakeem, Rashid Mugeez, Gregory Newman
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.